album cover
DEBI
album cover
DEBI은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 11월 30일일에 PHOENIX ENTERTAINMENT LLC.에서 발매되었습니다.LITTLE & MIGHTY - EP
2024년 11월 30일
라벨PHOENIX ENTERTAINMENT LLC.
언어English
BPM111
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Verse 1]
I no fit chase you around like a zombie
I'm only wanting the chance to call you mummy
You fall my hand many times, but I forgive
Why you dey do me like sey I be Johnny?
All of your friend them know sey I tried, I tried
Gave you my love and my money and time, and time
You put pepper for my eyes, I cried, I cried
Now I no do again, bye-bye, bye-bye
[PreChorus]
Kwani kwani dɔ deɛ me mpɛ me mpɛ
So many things wey I do wo'anhwɛ wo'anhwɛ
I no be Mr. Money like Asake, Asake
Yet, I gave you everything 'cause I care, I care
[Chorus]
Debi, debi, you go remember me
You do me bad but me de ama nyame
Debi, debi, you go remember me, yeah
You do me bad but me de ama nyame, ooo
Debi, debi, you go remember me
You do me bad but me de ama nyame
Debi, debi, you go remember me, yeah
You do me bad, bad, yeah, bad
[Verse 2]
Why, oh, why, darling?
Why, oh, why, darling?
[Verse 3]
Girl, you gave me your word to be on my side forever
And I gave you my word to be your **** for life
Me, I no fit stand to share my bebe with another
Yes, I understand you must have found somebody better
[Verse 4]
I gave you love even more than you gave back
All the boys only after your bunda
So why you make them put we asunder?
I thought we was gonna be forever
Girl, you make my brain don scatter
Gave you love even more than you gave back
All the boys only after your bunda
So why you make them put we asunder, ah?
[PreChorus]
Kwani kwani dɔ deɛ me mpɛ me mpɛ
So many things wey I do wo'anhwɛ wo'anhwɛ
I no be Mr. Money like Asake, Asake
Yet, I gave you everything 'cause I care, I care
[Chorus]
Debi, debi, you go remember me
You do me bad but me de ama nyame
Debi, debi, you go remember me, yeah
You do me bad but me de ama nyame, oooo
Debi, debi, you go remember me
You do me bad but me de ama nyame
Debi, debi, you go remember me, yeah
You do me bad, bad, yeah, bad
Written by: Jonathan Addoquaye Akwei, Joseph Van-Ghansah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...