album cover
Agility
album cover
Agility은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2025년 8월 15일일에 Afrobit Productions에서 발매되었습니다.Freely
앨범Freely
2025년 8월 15일
라벨Afrobit Productions
언어English
BPM104
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

[Verse 1]
Notice say you want some ability
Abi you wanting agility
Different time and different space ah
Tu know que t’es sur mon radar
Know say I be OG
I di chop am like kilishi
Ah make I finish am like Finidi
Steady we go roll till infinity, till infinity
[Verse 2]
Bébé
Me no fit wait make you gimme some taste
Natural babe pas de silicon fake
Wetin you give me no fit complain
Complain, no fit complain
[PreChorus]
Wanna go crazy wanna go
Stand correct denge pose
Go anywhere wey you wanna go
Wey you wanna go, wey you wanna go
[PreChorus]
Wanna go crazy wanna go
Stand correct denge pose
Go anywhere wey you wanna go
Wey you wanna go, wey you wanna go
[Chorus]
Abili' abili' ability
Boy you know say you sabi the thing
Even me self I sabi the thing
Ability ayé agility
[Refrain]
Abili' abili' ability
Boy you know say you sabi the thing
Even me self I sabi the thing
Ability ayé agility
[Verse 3]
Body correct, you know the baddest pretty fine face
Now you know, they never ever seen a fine babe
Carry go, you know me ride a different mileage
When you go my way
[Verse 4]
Body is tea you wanna have a sip?
No need sugar cause I'm always sweet
Infuse my love make we blend so deep
Bébé make we blend so deep
[PreChorus]
Me no fit wait make you gimme some taste
Natural babe pas de silicon fake
Wetin you give me no fit complain
Complain, no fit complain
[PreChorus]
Wanna go crazy wanna go
Stand correct denge pose
Go anywhere wey you wanna go
Wey you wanna go, wey you wanna go
[Chorus]
Wanna go crazy wanna go
Stand correct denge pose
Go anywhere wey you wanna go
Wey you wanna go, wey you wanna go
[Chorus]
Abili' abili' ability
Boy you know say you sabi the thing
Even me self I sabi the thing
Ability ayé agility
[Refrain]
Abili' abili' ability
Boy you know say you sabi the thing
Even me self I sabi the thing
Ability ayé agility
Written by: Emmanuel Aro Ayomikun, Sabrina Wamba Kuegou, Samuel Uzoma Onyenucheya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...