album cover
Ginger
636
Afro-Beat
Ginger은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2025년 12월 12일일에 SOF Recordings, Jagz Nation, B.A.H.D Guys에서 발매되었습니다.Ginger - Single
album cover
발매일2025년 12월 12일
라벨SOF Recordings, Jagz Nation, B.A.H.D Guys
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM109

크레딧

실연 아티스트
Igho
Igho
기타
작곡 및 작사
Jesse Abaga
Jesse Abaga
작사가 겸 작곡가
Folarinde Falana
Folarinde Falana
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Igho
Igho
프로듀서
Big Doche
Big Doche
녹음 엔지니어
SWAPS
SWAPS
믹싱 엔지니어

가사

Jaga
I no dey trust their ways
Dem too dey follow Jago just to watch man craze
Oya make I crush my blaze
Make I dey enter motor make I touch down base
Bar Man, Bring my beer
Mama told me Jaga if you think don't fear
Pull it out of your hair
Bullet in the air
They asking where the album, I say sooner than near
Ah, I no dey dance their tune
Jaga na Elon Musk, I dey plant on moon
If I get hustle for night, I dey start by noon
I dey sleep well, in my heart there's room
I remember them days with my mat and broom
Eyes wide shut like a bat I flew
Now I dey get things wey I want and do
Make we follow the matter, make we act part two
Oya where the crusher
Jamba
Lighter
Kudi
Kele
Shayo
Rizla
Oya make we ginger
Crusher
Jamba
Lighter
Kudi
Kele
Shayo
Rizla
Oya make we Ginger
Lamborghini Gallardo
Eh
Ballers choke, shey o mo Cristiano Ronaldo
We no dey dull o
We don ready to ball like no tomorrow
I no go carry come but kele go follow
Dollars e dey for motor
Cause a scene see when I step out the car
See am for the steez, you go know who got the par
Levels to this shit, you cannot bring down the bar
When I'm talking to Rashida, tell am dis night go bad
She say that place you dey go, e dey flood like tsuna
Rora Brother Shina, no go die for puna
Oya shoot your shot, Omon Shina Peters
This your sauce nothing could have prepared me
But not withstanding, if you dey find Prince Charming
I'm not the one o, I dey tell you sincerely
I just want to party
I just come do faaji
Jago na my padi
Oya where the Crusher
Jamba
Lighter
Kudi
Kele
Shayo
Rizla
Oya make we Ginger
Crusher
Jamba
Lighter
Kudi
Kele
Shayo
Rizla
Oya make we Ginger
Oya where the Crusher
Jamba
Lighter
Kudi
Kele
Shayo
Rizla
Make we Ginger
Crusher
Jamba
Lighter
Kudi
Kele
Shayo
Rizla
Make we Ginger
Written by: Folarinde Falana, Jesse Abaga
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...