album cover
album cover
Low Key은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 2월 23일일에 Itms Nation Entertainment에서 발매되었습니다.Temptation - EP
2024년 2월 23일
라벨Itms Nation Entertainment
언어English
BPM113
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Yeah-yeah, norr ohh
Ohh wahh wahhh
(Lord Whliston)
Nah nah saeh, uh ah eh
Say them call me Marleykiddo ehh
I dey on low key omor I dey on molly
No tell me stories abeg no tell me stories
I dey on low key omor I dey on molly
No tell me stories abeg no tell me stories
All the girl don dey vex, all of them don dey text
They wan hop in my Benz, oil dey for my head
Oil dey for my head o eh
All the girls don dey vex, all the girls want dey text
They wan hop in my Benz, oil dey for my head
Oil dey for my head o eh
Oh no yeah e ha
I dey put am for my bae bae
I dey I cool down for my bae bae
I dey put am for my bae
(I dey put am for my bae eh)
I dey put am for my bae bae
I dey I cool down for my bae bae
I dey put am for my bae
I dey put ham for my babe
Big girl wey get shape
Right here we no dey play
Make e no go in vain
Oti sure mo ma ni lari
Baba dema pin kari
Steady grinding if I vex you please I'm sorry
'Cause this life is not funny
This lit we're making
No fall there's no shaking
No be human working
Na God dey run all things
I don dey on molly
Mummy sorry
Working all day coz life is not funny
(Working all day coz life is not funny)
All of them dem dey fall
Them see me at the top
E too sharp e no dull
If no be money no dey call
I dey on low key omor I dey on molly
No tell me stories abeg no tell me stories
I dey on low key omor I dey on molly
No tell me stories abeg no tell me stories
All the girl don dey vex, all of them don dey text
They wan hop in my Benz, oil dey for my head
Oil dey for my head o eh
All the girls don dey vex, all the girls don dey text
They wan hop in my Benz, oil dey for my head
Oil dey for my head o eh
Oh no yeah e ha
I dey put am for my bae bae
I dey I cool down for my bae bae
I dey put am for my bae
I dey put am for my bae bae
I dey I cool down for my bae bae
I dey put am for my bae
I dey put am for my bae bae
I dey I cool down for my bae bae
I dey put am for my bae
(Itms)
Written by: Ekuma Eugene Emeka, LAMIDI SAMUEL OLAWALE, Maleek Wasiu, Michael oluwaseyi oketade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...