album cover
Fadda
album cover
Fadda은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 1월 30일일에 Premises Records에서 발매되었습니다.BAD BOI
앨범BAD BOI
2026년 1월 30일
라벨Premises Records
언어English
BPM117
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Yeah, Grrr
Penkelemesi, I get babe wey dey call me Messi
Oh lord have mercy, Man affi pray before this shit gets messy
Shey you dey like di lifestyle Oh Karashika
Wassup baby, Im Dat ****
Big chain and di poccet's deepa
She like it fast when I drive
Said it gets her wetta
Im in a porche so there's need for speed
Di Jiggaban mek her feel at ease
Giving Dicc is my expertise
She seh mogbe you dеy touch ribs
Ah ah ah ah ah, Mek nobody try me I dey para
Ah ah ah ah ah, Bank account balancе is in order
Ah ah ah ah ah, Sabi gyal wey fi tek anaconda
Ah ah ah ah ah, Plenty gyal wey dey call me dia fadda
Ah ah ah ah ah, Mek nobody try me I dey para
Ah ah ah ah ah, Bank account balance is in order
Ah ah ah ah ah, Sabi gyal wey fi tek anaconda
Ah ah ah ah ah, Plenty gyal wey dey call me dia fadda
She wanna fucc in di Rolls, not di Rover
Take a pic with the stars, dont post that
Dis a big plain jane, not a bussdown
She wanna ask what I do for work now
Gyaldem lovin di motion
See nyash one time, don dey lose focus
Ikebe causin' commotion
Wallahi you go take if I come over
She get man but dey hit my line
And on di gram, we be playin' like tag
She wan know if I get a side
I get 1,2,3,4,5,6 ahhhh
Ah ah ah ah ah, Mek nobody try me I dey para
Ah ah ah ah ah, Bank account balance is in order
Ah ah ah ah ah, Sabi gyal wey fi tek anaconda
Ah ah ah ah ah, Plenty gyal wey dey call me dia fadda
Ah ah ah ah ah, Mek nobody try me I dey para
Ah ah ah ah ah, Bank account balance is in order
Ah ah ah ah ah, Sabi gyal wey fi tek anaconda
Ah ah ah ah ah, Plenty gyal wey dey call me dia fadda
Written by: Bouff Jiggaban
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...