album cover
MOB
155
Afro-Beat
MOB은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2025년 12월 8일일에 YEF에서 발매되었습니다.MOB - Single
album cover
발매일2025년 12월 8일
라벨YEF
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM90

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Yung Effissy
Yung Effissy
백그라운드 보컬
작곡 및 작사
Ganiyu Rasak
Ganiyu Rasak
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Ganiyu Rasak
Ganiyu Rasak
공동 프로듀서

가사

So you want make everybody like you you go tey
If you like hide your stuff if we get we go still dey give
Aje adi
Na when the table empty you go see the work of loyalty
Give them small little time you go see the real them
Sometimes faith is challenged
Almighty abeg if there yeye love no dey for me make i sha guide pah
Wetin them dey tell me na how to spend money
With me dey hear na how to make money
Sometimes helper dey come in as friends
Dont compete with them
If the badguys are smarter than you what will u do
Everywhere don burst pikin dey whine baba
If you go dey feel somehow sharply hear go yungeffissy music
You go like am
Broke limit still dey ok die minute bawo
Holy ghost fire my enemy
I dey feel am thank you for the love I fit no sabi show am but I swear I dey appreciate am
Person wey sey make you do am get wetin hin see
Person wey sey make you no try am again self get wetin hin see
Dont whine a **** like me am very sure you wont like it
As you dey see the grace use your brain make you no go see shame
Many things go do you but stay strong
Awolor usa
Shole taye lorun ni them no born you well
Use your seatbelt
Yung effissy family gather here
Written by: Ganiyu Rasak
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...