album cover
Moving
album cover
Moving은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 1월 1일일에 Melani Records에서 발매되었습니다.Stages - EP
2026년 1월 1일
라벨Melani Records
언어English
BPM92
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Mama say, hold on, girl e go clear
Landlord dey knock,ohh him no care
Walking through rain, tryna hide my Pain
City loud, nobody wan dey hear my Name
Sometimes I wonder if I'm on the Right path (right path)
Lotta Lefts on this road
But I pray I'm heading to the right Path ohh ahhh
Rain on my street (oh-oh)
Pain no dey sleep (yeah-yeah)
Every step I take (woah-woah)
Ground still dey deep
But I keep moving
I been on the road (mmh)
Ahhh
Jeje Dey on my own (mmmh)
One day one day one day
Hustle go pay
No pain no gain
Bury my pain
Cuz I'm Searching for fame
Can't be the same
Written by: Obi Naomi Ohotu

Loading...