album cover
Focus
album cover
Focus은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 1월 28일일에 Rêver LLC.에서 발매되었습니다.Focus / Hello, Goodbye - Single
발매일2026년 1월 28일
라벨Rêver LLC.
언어English
BPM104
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

All ah dem no sabi say na me (all ah dem, most ah dem)
All ah dem no sabi say na me be the black sheep
Think say I gentle
But still waters run deep
Face no dey show, how many times pesin heart don bleed
Na why I kpomkpi
If dem denge, I no pose at all
I be king where I dey
Bi Sunny as I dey wait my turn
No time for your jagbajantis
If you say na money matter
I no go need practice
(Uh huh huh Uh huh)
Kaluba dey my mind all day
I no wan slip and fall oh
Yahweh may you guide my steps
I no know who to follow again
I shayo for my pain
These days I no soji oh
But na you say may I look you
When I want to
Focus oh
Mek I no lose my OT here
Focus oh
Mek I no lose my grip on you
Focus oh
Mek all my dreams come true
I focus on you you
Dem talk say me I dey mad mad
Pon the riddim pon the riddim I dey para
Everytime demma put me on a track
It's a new hit record
Like a **** from Jamaica
Bolt oh
Na him I use dey waka
Dey chase my dream
For this city wey nobody get pity
Cause if you no get
You be itiboribo my guy
(walahi talahi)
Kaluba dey my mind all day
I no wan slip and fall oh
Yahweh may you guide my steps
I no know who to follow again
I shayo for my pain
These days I no soji oh
But na you say
May I look you
When I want to
Focus oh
Mek I no lose my OT here
Focus oh
Mek I no lose my grip on you
Focus oh
Mek all dreams come tr-u-ue
I focus on you you
Written by: Chidera Chukwu, Victor Nnadi

Loading...