album cover
Level Pass
1
Music
Level Pass은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 1월 23일일에 TRE SOUND, UNDER EXCLUSIVE LICENSE TO TRE INC에서 발매되었습니다.Kolours
album cover
앨범Kolours
발매일2026년 1월 23일
라벨TRE SOUND, UNDER EXCLUSIVE LICENSE TO TRE INC
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Royville
Royville
보컬, 백그라운드 보컬
작곡 및 작사
Yusuf Balarabe Abdullahi
Yusuf Balarabe Abdullahi
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Royville
Royville
공동 프로듀서, 마스터링 엔지니어, 믹싱 엔지니어
Demillo
Demillo
프로듀서

가사

[Intro]
Oluwa don bless my zone o
E don tey wey we dey on road
[Verse 1]
Dem talk say we no go reach the top, (who dey talk?)
Now dem dey queue for the front row, (front row)
I dey thank God for my blessings
‘Cause man no fit do am solo (nah)
From Port Harcourt to Soweto
Dem dey sing my song for radio
E no easy but I make am look simple
Real ones no dey make too much noise, e sure
[PreChorus]
I see envy for their eyes, (eyes)
But I dey shine like sunrise, (rise)
No stress, no fight
Everything I touch, e dey align
[Chorus]
My level don pass your level (yeah)
E no mean say I no humble (no)
Na grace wey dey double my hustle
E dey make everything burst like bubble
My level don pass your level (Ye)
E no mean say I no hustle (no)
If e no be God and muscle
Tell me who go burst my bubble?
[Verse 2]
Dem say money no fit buy peace
But e sure say hunger buy wahala
I dey pray make I never lose gist
Make the fame no scatter my matter
See as my mama dey smile today
Say her pikin don find him way
All my guys dey for the same wave
We no fit ever fade away
[PreChorus]
I see envy for their eyes
But I dey shine like sunrise
No stress, no fight
Everything I touch, e dey align
[Chorus]
My level don pass your level (yeah)
E no mean say I no humble (no)
Na grace wey dey double my hustle
E dey make everything burst like bubble
My level don pass your level (Ye)
E no mean say I no hustle (no)
If e no be God and muscle
Tell me who go burst my bubble?
[Outro]
Oluwa lo ni glory
E dey show for my body
No be luck, na story
Of days wey e bloody
(Ye ye)
I no fit ever run down
Even when the rain fall down
Na blessing dey pour down
E no go stop now (Ye)
Written by: Yusuf Balarabe Abdullahi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...