album cover
COMPETI
album cover
COMPETI은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 1월 30일일에 Kycker Music에서 발매되었습니다.COMPETI - Single
2026년 1월 30일
라벨Kycker Music
언어English
BPM89
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Chorus
I No fit force nobody to see the vision
My moves so military, I’m on a mission
This one no be contest
But we gather ammunition
Told you from the onset
I no dey for competition
Soon you go see my story for television
Wetin i do? I finesse with precision
This one no be contest
But we gather ammunition
Told you from the onset
I no dey for competition
(With you)
Verse 1
My own pattern i dey cruise
 dey my lane and e dey move
Still reaching for the stars shine
Aiming for the moon
Many things i no fit prove
 I wouldn’t wish to be me, if i was you
(But)
You know say i dey gbona
Fya can cool
Ran many kilometer
To stack my bread up
The storm don’t last forever
So keep your head up
As we dey hustle brother
We still dey jelo
Abeg no rip another
Ogbeni fear God
Chorus
I No fit force nobody to see the vision
My moves so military, I’m on a mission
This one no be contest
But we gather ammunition
Told you from the onset
I no dey for competition
Soon you go see my story for television
Wetin i do? I finesse with precision
This one no be contest
But we gather ammunition
Told you from the onset
I no dey for competition
(With you)
Written by: David Morakinyo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...