album cover
Do It
Hip-Hop/Rap
Do It은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 1월 13일일에 chomkaMUSIC™에서 발매되었습니다.Noisemaker - EP
album cover
발매일2026년 1월 13일
라벨chomkaMUSIC™
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
silachomka
silachomka
보컬
작곡 및 작사
silachomka
silachomka
가사
프로덕션 및 엔지니어링
silachomka
silachomka
프로듀서

가사

No come dey try dey misbehave
I ready for these **** anytime and any day
Your bitch she see me on the stage
She sabi say na me, she trynna find it anyway
I just be hustling my space
Do this for the music wey dey come from everywhere
Okay, active
How far na silachomka, I dey stand for all the gates
How far na silachomka, no say you no hear my name
This one dey form Amaka, she say she go be my baby gyal
Promise me that you never moving crazy
And to be precise, we go maximize
Look into my eyes, do I look like a liar?
Them say I look like a bad boy
Them **** wanna kill me
I don't care, you can bring it on me now
I'm cooking up the beat I'm with my steeze all night
Even my demons fii na run away from me now
Tay tay every just dey ginger up the vibe
Be an idiot, I don said this milly fucking times, yeah
I don't care, you can bring it on me now
I don't care, you can bring it on me now
Pussy ass **** faking all they figures
**** what's your damn dream? can you mind your...?
Them wan intimidate me abi?
Sila wan chop, I'm like bon appetit
Statutes, na so **** dey stand
I don't really give a damn if you **** really like me
Or you don't like me, or you really like me
I don't even know wetin I go talk
Ban sani ba
Ba ki sani ba?
Ina son ki walahi
Ogini bu sobu gi?
I no dey on the stake I wan sabi what does it take?
I wan dey on the skate I gotta ramp away some issues
Sabi boi, sabi boi
I no dey on the stake I wan sabi what does it take?
I wan dey on the skate I gotta ramp away some issues
Sabi boi, sabi boi, sabi boi
I no dey on the stake I wan sabi what does it take?
I wan dey on the skate I gotta ramp away some issues
Fuck shit oh my god I fii wait
Angela I believe in your waist
With this life I like really wanna take my time
Na only one I no dey rush am
Na only one like really wanna take my time
Na only one I
Na only one like really wanna take my time
Na only one
Yo, who be this who be this?
Hoped on this joint who them be who them be?
You looking really top on a mount them no fit
That girlee wey we see mad tin peng tin
The booty wey she get kala bonga
Who she be who she be?
No come dey try dey misbehave
I ready for these **** anytime and any day
Your bitch she see me on the stage
She sabi say na me, she trynna find it anyway
I just be hustling my space
Do this for the music wey dey come from everywhere
Okay, active
How far na silachomka, I dey stand for all the gates
How far na silachomka, no say you no hear my name
This one dey form Amaka, she say she go be my baby gyal
Promise me that you never moving crazy
And to be precise, we go maximize
Look into my eyes, do I look like a liar?
Them say I look like a bad boy
Them **** wanna
What does it take?
I wan dey on the skate I gotta ramp away some issues
Sabi boi, sabi boi
I no dey on the stake I wan sabi what does it take?
I wan dey on the skate I gotta ramp away some issues
Sabi boi, sabi boi, sabi boi
I no dey on the stake I wan sabi what does it take?
I wan dey on the skate I gotta ramp away some issues
Fuck shit oh my god I fii wait
Angela I believe in your waist
With this life I like really wanna take my time
Na only one I no dey rush am
Na only one like really wanna take my time
Na only one I
Na only one like really wanna take my time
Na only one
Written by: Samuel Silachomka John-Ibro
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...