album cover
Capless
album cover
Capless은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 2월 20일일에 Independent에서 발매되었습니다.Capless - Single
발매일2026년 2월 20일
라벨Independent
언어English
BPM119
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Me i no dey talk too much i capless
Plenty craze na madness
Just dey wait my God sent
Make e take away all the stress
I no fit promise wetin i no get
Mabinu boya make you no vex
Boya make you no vex
Good bad boy me i no too like stress
Ive been chilling hisense
Jiggy no wan digress
Na who no wan buy benz
Don't show me crazy
Show me love
Never be like judas
Show me love
Egbami o
Kinni kan be lokan mio
Make i speak up shey kin wi o
Fagbo sori koju dirty o
Wanna be o
All to myself i wanna be o
I can see o
Motishayo but i can see o
Every beat ive been killing daadaa
Military flows for the game i be soldier
Shoja
No dey smile jiggy kala
Kanra
Ahn ahn woah woah woah woah
Dem bad man go see shege bansa
Show dem kala
Olohun wonasa
Happy for life eyan poco dancer
Whats poppin tete funmi l'answer
Written by: Hameed Muhammed kayode

Loading...