album cover
Ditto
album cover
Ditto은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 2월 6일일에 Otoscope Insight에서 발매되었습니다.LATELY - EP
Released2026년 2월 6일
라벨Otoscope Insight
언어English
BPM100
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Hmmm..
I've been way too busy lately thinking about you
Been here all day wondering trying to understand how you
Do me something wey, sweet like sugar
Love wey dey high like ganja o
When only you dey, give me that ginger
And if you call I go answer o
Baby gimme something, wey sweet like sugar
When only you dey, give me that ginger
And if you call I go answer o
Coz e get the way my body do me every time I
Look in your eyes, like sey I wan dey shy ah
Body looking perfect, tell me why I no go like am
You dey my mind, I swear I no fi hide am
And she had that tight dress on
Girl I dey watch you, television
But while you waiting for the right person
We can still try and, make magic
Do me something wey, sweet like sugar
Love wey dey high like ganja o
When only you dey, give me that ginger
And if you call I go answer o
Baby gimme something, wey sweet like sugar
When only you dey, give me that ginger
And if you call I go answer o
Hmmm…
Written by: Daniel Matthew
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...