album cover
Itoro
album cover
Itoro은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 3월 12일일에 Dvpper Digital에서 발매되었습니다.Awareness - EP
Released2026년 3월 12일
라벨Dvpper Digital
언어English
BPM107
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Ley Ley Ley Ley
Ley Ley Ley Ley Ley Ley
Lo Lo Lo Lo oo
Lo Lo Lo Lo Lo
I be say
I no go love again ooo
Cause I no get heart
Wey dem dey break again oo
Cos I don love many times e no work for me
Dem ho say dem love me
Later dem go break my heart for me
Until wen I meet Itoro
Itoro change my mind
She take away my sorrow
She romance my mind
She mend my broken heart
She give me peace of mind
Itoro make me see reasons to fall in love again o
I be don give up o
I be don change mind oo
As I say I no go love again o
I come see Itoro
I be don give up o
I be don change mind o
As I say I no want love again oo
I come see Itoro
Ley Ley Ley Ley
Ley Ley Ley Ley Ley Ley
Lo Lo Lo Lo oo
Lo Lo Lo Lo Lo
Itoro my love o
Itoro my baby
Itoro where have u been
Tell me where u dey since
Cause I be don talk am say
I no go love again
Cause all the time wen I don fall in love na so so gbege
Until wen I meet Itoro
Itoro changed my mind
She take away my sorrow
She romance my mind
She mend my broken heart
And give me peace of mind
Itoro make me see reasons to fall in love again o
I be don give up o
I be don change mind oo
As I say I no go love again o
I come see Itoro
I be don give up o
I be don change mind o
As I say I no go love again oo
I come see Itoro
Ley Ley Ley Ley
Ley Ley Ley Ley Ley Ley
Lo Lo Lo Lo oo
Lo Lo Lo Lo Lo.
Written by: Felix Obadan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...