album cover
Temptation
3
Afro-Beat
Temptation은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 1월 20일일에 Distributed By The Promo Boy에서 발매되었습니다.Temptation - Single
album cover
발매일2026년 1월 20일
라벨Distributed By The Promo Boy
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM193

가사

Kerosene wey no dey sleep
Tell me how dem wan wake am
Hungry man wey no dey work
Na him the hunger go beat
Later dem go say we no dey try oh
Whereas na truth I dey talk
And they know we don't give a fuck
Cause we don work we don tire we no fit stop oh
Raba, robo, raba, robo
Ayaga yaga yo o
Raba, robo, raba, robo
Ayaga yaga yaga yo
Raba, robo, raba, robo
Ayaga yaga yo o yo o
Raba, robo, raba, robo
We don work
We don tire
We no fit stop o
Who no know go know
Nothing wey dey easy
Who no go no know say
Nothing wey dey easy
No money no show
No face no case
More money more problem
No pain no gain
But dem go do you corny oh
Dem go do you corny oh
Make dem no chuk hand for your eyes con dey tell you sorry oh
Make dem no tell you to look side put sand sand for garri
Dibidabi debidae dibidabi dabi o
Make dem no do you corny oh
Dem go do you corny oh
Make dem no chuk hand your eyes con dey tell you sorry oh
Make dem no tell you to look side put sand sand for garri oh
Say me I no dey feel fine but I know myself
Kerosene wey no dey sleep
Tell me how dem wan wake am
Hungry man wey no dey work
Na him the hunger go beat
Later dem go say we no dey try oh
Whereas na truth I dey talk
And they know we don't give a fuck
Cause we don work
We don tire
We no fit stop oh
Raba, robo, raba, robo
Ayaga yaga yo o
Raba, robo, raba, robo
Ayaga yaga yaga yo
Raba, robo, raba, robo
Ayaga yaga yo o yo o
Raba, robo, raba, robo
We don work
We don tire
We no fit stop o
Who no know go know say (man must wak)
Nothing wey dey easy (wetin man go dey wak?)
Who no go no know say (man must wak)
Nothing wey dey easy (wetin man go dey wak?)
Who no know go know
Nothing wey dey easy
Who no know go know say
Nothing wey dey easy
Written by: Kennedy .C. Ogbonnaya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...