album cover
Machine Gun (Version I)
album cover
Machine Gun (Version I)은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 2월 20일일에 The Plug Music Administration에서 발매되었습니다.Machine Gun - Single
2026년 2월 20일
라벨The Plug Music Administration
BPM100
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

See me I go dance to the gon gon
Me I no send nko ton so
Gbo gbo eniyan malo mo oro so
That mean say everybody get opinion
I Dey fire like machine gun
Singing melodies till I see Jesus
Nothing wey go make me fit give up
Tell my mama
 Ama do this shit till I meet God o
This for the time wey Joy no Dey
Peace no Dey
Love no Dey
Strength no Dey
 I’ll be okay
Like play like play
Nobody Dey to send me urgent 2k
And when wahala Dey
Your so called friends go run away
The ones wey stay na the one
Dem no Dey buy for market
Everyday I live it like a holiday
In the rain am waiting for the sunny day
Watch who you call your brother
When the money dey
Cause e Dey with weather e no Dey
As long as I live
I still believe
There nothing that I’ll stop me from living my dreams
Even all the time wey money no Dey
Food no Dey
Love no Dey
Joy no Dey
I’ll be okay
Like play like play
Nobody Dey to send me urgent 2k
And when wahala Dey
Your so called friends go run away
The ones wey dey na the one
Dem no Dey buy for market
Written by: DIVINE OKIVIE GBEJEWOH, Davis Natzle
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...