album cover
REASON
album cover
REASON은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 4월 30일일에 2026 God's B$by에서 발매되었습니다.NEWS
앨범NEWS
2026년 4월 30일
라벨2026 God's B$by
언어English
BPM97
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Temy ey o
Temy lomo
Everyday me I reason
Plenty things wey I do
Many people wey I see
Omo, me I foor for this life o
No fit wait akoko n lo
Ko to de mo ya gbowo mi lo
Before they come dey leak me
Just like milk candy
Ey ey, aiye mi d'owo re baba
Aiye mi d'owo re
No leave me for this round about
Me want to comot here
Ey ey, aiye mi d'owo re baba
Aiye mi d'owo re
No leave me for this round about
Me want to comot here
See as they dey think
See as they dey talk
They say me I form 'cause I no Dey talk
Ohun ojutiri enu ole so
When e too dey rough me I tell my God
When you want dey popo sh** no be for my front
Me I want dey gbowo mi ki ma gara tan
Make I carry escort if I dey comot
When e be my turn make e no dey rough
Lo ba kigbe ole, ole
Emi o de mo ohun to le
What life brings no easy no gain
Ko de easy ki omo to yege
Want money and I'm needing that fame
I'm not tryna die on that lane
And I did I will do it again
When I fall I will do it again
Everyday me I reason
Plenty things wey I do
Many people wey I see
Omo, me I foor for this life o
No fit wait akoko n lo
Ko to de mo ya gbowo mi lo
Before they come dey leak me
Just like milk candy
Ey ey, aiye mi d'owo re baba
Aiye mi d'owo re
No leave me for this round about
Me want to comot here
Ey ey, aiye mi d'owo re baba
Aiye mi d'owo re
No leave me for this round about
Me want to comot here
Iwo ori mi gbo o
Malo go
Malo sun awon egbe re ball
Dollars ni ko bawon na
To ba n se ohun rere bawon won
Ko ma ri mi tan
Ni mo se dodge
Poverty yi po mo ya se fr**d
Wetin sup? Me I dey hung
You no get kobo o ma mu garri gan
Lo ba kigbe ole, ole
E mi o de mo ohun to le
E mi o de s'omo to le
So I do my things alone on my lane
Won tun kigbe ole, ole
And me I dey under rain
No fit wait till I get to that day
When I go call one and like thousand go come for me (my way)
Everyday me I reason
Plenty things wey I do
Many people wey I see
Omo, me I foor for this life o
No fit wait akoko n lo
Ko to de mo ya gbowo mi lo
Before they come dey leak me
Just like milk candy
Ey ey, aiye mi d'owo re baba
Aiye mi d'owo re
No leave me for this round about
Me want to comot here
Ey ey, aiye mi d'owo re baba
Aiye mi d'owo re
No leave me for this round about
Me want to comot here
🎵
Written by: Temitope Enoch Ojumu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...