album cover
Fly
album cover
Fly은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 2월 13일일에 Wadofizzy에서 발매되었습니다.Fly - Single
2026년 2월 13일
라벨Wadofizzy
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

This is one of my favorite artists. His name is Wadofizzy, and I love his music. His music makes me vibe, Wadofizzy is one of my favorite artists… and this is one of my favorite songs.”
VERSE 1
Plenty things wey dey sup lori titi, Plenty dreams wey don die — what a pity.
Plenty advice, zero helper, wetin man go do, Welcome to the school of life.
Plenty talk wey them yarn for my matter, Shey them talk say I no fit blow with my pattern.
Omo eyan lo n yè màjèmu tí Olóhun ò yè, S’ati olólá màjè mu re ò yè.
CHORUS
Cause I believe, I believe, I believe I can fly, I believe I can touch the sky.
I believe, I believe, I believe I can fly, I believe I can touch the sky.
Emi omo ti’o ni anybody ti won fe ko subu, But I believe I can touch the sky.
Baba God dey give me joy, won fe ko di e kun, But I believe I can touch the sky.
VERSE 2
Won fe je oro n ro mo eran, aye ode lo be, Won fe ko je oju mi fun won, mi o de kin shey omo beh beh.
Shey them won deny my gbedu, ni ko je je be, Beh (still) bi oni badan ba wo nika, shey bo mo egbe e e.
BRIDGE
Akata n’gbo mi ni Yankee and I no get visa, Every day steady on my grind….. you know I no dey tire.
Moti korin, mo kọGbagidi international promoter, Egbe mi e gbemi enter obodo oyinbo America.
CHORUS (Repeat)
Cause I believe, I believe, I believe I can fly, I believe I can touch the sky.
Emi omo ti’o ni anybody ti won fe ko subu, But I believe I can touch the sky.
Baba God dey give me joy, won fe ko di e kun, But I believe I can touch the sky.
Out tro : Omo wa ni Wadofizzy e je ko Shey
This is one of my favorite artists. His name is Wadofizzy, and I love his music. His music makes me vibe, everybody come and listen to Wadofizzy
Written by: Akinola Ayomide Okiki

Loading...