album cover
NO SEND
3
African
NO SEND은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 4월 15일일에 TNWTW에서 발매되었습니다.MOTIION BOY
album cover
발매일2026년 4월 15일
라벨TNWTW
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM68

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Tobii WTW
Tobii WTW
리드 보컬, 랩
작곡 및 작사
Glory Oluwatobi Ajadi
Glory Oluwatobi Ajadi
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Tobii WTW
Tobii WTW
책임 프로듀서
BANDOBABY Q
BANDOBABY Q
프로듀서
Kadens
Kadens
엔지니어
Kingeorge
Kingeorge
녹음 엔지니어

가사

Then it's bangin'
You know its Tobii with the wave
Hmm hmm Ahahhn
99 For the thief
1 day for the owner (Aje)
Everyday on the road (Hey God)
No sleep no slumber (chai)
Eyes red e Dey show (Hey)
Men dey match am dey go (ahead)
Friday wey go soft (woo)
Na Wednesday you go know (Baw)
99 For the thief (Rah)
1 day for the owner (Aje)
Everyday on the road (chai)
No sleep no slumber (chee)
Eyes red e Dey show (Hey)
Men dey match am dey go (Ahead)
Omo I dey my zone o(Grr)
I'm just minding my own (Baw)
I no send dem I no send dem
I no send their papa (On God)
I no send dem I no send dem
I just wan dey my corner (Hey God)
I no send dem I no send dem
I no send their papa (On God)
I no send dem I no send dem
I just wan dey on para (Skrr)
They keep wishing I burn out (burn out)
I'm the man Timmy turner (Timmy)
Tell them say I dey para (Yes)
With the wave wey dey mazza (Grr)
Tell my ex I don't miss her (Yuck)
Tell my haters their father (yes)
Tell them say I dey see all oh (chai)
I'm the big brother you bastards (Baw)
Show me shege I go iskanci (Grr)
I don't fuck with the foolery (walahi)
And fakers on their fake ass shit (Mtcheww)
Dem be noodles they gone instantly (skrrr)
Them go love on your success (Dey play)
After doubting the process (ha ha)
I no send them na their problem oh
I just keep it a hundred (Baw Baw Baw)
99 For the thief (thief)
1 day for the owner (Aje)
Everyday on the road (zoom)
No sleep no slumber (chai)
Eyes red e Dey show (hey God)
Men dey match am dey go (ahead)
Friday wey go soft (woo)
Na Wednesday you go know (skrr)
99 For the thief (Hey!)
1 day for the owner (Aje)
Everyday on the road (zoom)
No sleep no slumber (chai)
Eyes red e Dey show (Hey God)
Men dey match am dey go (Ahead)
Omo I dey my zone o (walahi)
I'm just minding my own (Leave me alone)
I no send dem I no send dem
I no send their papa (On God)
I no send dem I no send dem
I just wan dey my corner (Hey God)
I no send dem I no send dem
I no send their papa (On God)
I no send dem I no send dem
I just wan dey on para (Ratatata)
Written by: Glory Oluwatobi Ajadi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...