album cover
High Note
album cover
High Note은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 3월 20일일에 Deewave에서 발매되었습니다.High Note - Single
2026년 3월 20일
라벨Deewave
언어English
BPM113
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

runaway from love
i dey run away from war
conversate with the lord
when e smooth and when e rough
ninu aye
if e no concern me I go dey my lane
wake n bake
stacking up my money I no dey campaign
eko enter pari I dey see miracle
erin won loun pami cause oun mu inu mi do
yea nobody sabi when my screws feeling loose
bless me with big money make I handle issues omo
signs and the wonders don’t stop
find me whenever im lost
money for my mind long
keep my mom strong
cause this life na only me I know
holy water lori mi o high note
make I no get reasons for had I know
bless me with no limit o aibo
it’s 2 am in the morning im thinking bout racks o
been taking Ls but tough time never last o
full of grace from head to toe
shining like diamond and gold
burn up stress I can’t control
ele won bota jare
stubborn do it my way
Jesu kore si le mare
E bi like magic are
Ka wo sha ti kawe
eko enter pari I dey see miracle
erin won loun pami cause oun mu inu mi do
yea nobody sabi when my screws feeling loose
bless me with big money make I handle issues omo
signs and the wonders don’t stop
find me whenever im lost
money for my mind long
keep my mom strong
cause this life na only me I know
holy water lori mi o high note
make I no get reasons for had I know
bless me with no limit o aibo
Written by: Adedayo Ridwan Dosunmu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...