album cover
Mind
Afro-Pop
Mind은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 3월 13일일에 Kessy on the vibez ent.에서 발매되었습니다.Lines & Vibez - EP
album cover
발매일2026년 3월 13일
라벨Kessy on the vibez ent.
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM103

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Kessy
Kessy
백그라운드 보컬
1paid
1paid
하모니 보컬
작곡 및 작사
Gabriel Henry
Gabriel Henry
작사가 겸 작곡가
Eterigho Marvellous Kessiena
Eterigho Marvellous Kessiena
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
magic hillz
magic hillz
책임 프로듀서

가사

Hmm hmm hmmm hmmmmmm
Kessy on the vibez again oo
1paid oo oo (Say Na Kessy kill the vibes nah!)
Yea eh eh yeah
See I Dey tell you something
Baby look something
Cuz I Dey tell you something
My baby would you mind
To be the one I go call my baby
The one I go take to daddy
The one wey go carry my pikin
Baby would you mind
To be my one and only lover
To be the one I'll cover
Baby girl Na you I want
You're my lover lover
Baby girl say I love her love her
For your love I go curve another
Baby this no be undercover lover lover
Baby would you mind mind
To be the one wey go carry my baby
Baby would you mind mind mind mind
To be my baby
Would you mind mind
My baby would you mind
To be, to be
My one and only baby
My baby
You're the only one I call
My lover lover
Say this thing nor be undercover
Baby I nor go koba koba
I want this your love and
I want be your lover lover
Baby girl make we go Vancouver
Make u start to dey sound
For my cover
Make u start to dey calleee me later
Baby would u mind now
Baby would u mind now
Call me all d night time
Call me all d night time
Eyyyy
Odinaka
Odinaka
Make u calm down
For this mata
I dey para for your mata
Make u calm down for d mata
Odinaka odinaka
Would u mind now
Would u mind now
Make we marrry make we come go
make we come go
To the south side ooooooo
Baby would you mind mind mind
To be my baby
Baby would you mind mind mind
To carry my baby
Baby Would you mind mind mind mind
To be my baby
To be my one and only
Baby would you mind mind
Baby would you mind
To be the one I go call on
And you'll be the shoulder I go cry on
To be the only one I rely on
Baby would you mind
Would you mind oo
This one nor be undercover
Baby girl say I nor go Koba you
Would you mind mind mind oo
Kessy on the vibez again oo
1paid oo
Written by: Eterigho Marvellous Kessiena, Gabriel Henry
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...