album cover
Everyday
album cover
Everyday은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 4월 9일일에 Oki ti de에서 발매되었습니다.Everyday - Single
2026년 4월 9일
라벨Oki ti de
언어English
BPM100
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Everything dey remind me ay
Make I comot for where I dey
Na why I dey hustle aje
Walai I no go take am play
Ti mba de be
Many many things you go know
Many fuck up
Many mistakes
Come dey be like say
Make I press reload
If that choice dey
I for press am te
Or wait no
I don’t know
I don confuse
Say I don ment
Lesson hard
Lesson passed
Lesson learnt
On the other hand
Big chance
recommit
Shit mehn
What would I do with another chance
Shey I for dey ball with the high class
Shey I for dey guide pass
I don’t know
Shit mehn
Or should I have called up the kele
I dey feel ay
Yarn everything that she wanted me to say
In another world maybe she would be my baby
I can’t really say
Everyday
Na wetin I reason everyday
Na why I dey push I no dey play
My **** dey call me
Where I dey ?
Ko le ye e
Na the way
Ti mba de be o
We go dey
Na my burden
I go solve it
E go enter o
Say e sure me
Ginger o my g
Gbese now padi mi
Make you dey active
E be like the time don reach
Ginger o my g
Gbese now padi mi
Make you dey active
E be like the time don reach
I know I gats keep it hundred
I know i gats push with no rest
No be lie
No be lie
No be lie
No be lie
No be lie o
I never gba gbe
I dey high
I dey high
I dey high
I dey high all the time o
When I wan crase
No be lie
No be lie
No be lie
No be lie
No be lie o
Everyday
Na wetin I reason everyday
Na why I dey push I no dey play
My **** dey call me
Where I dey ?
Ko le ye e
Na the way
Ti mba de be o
We go dey
Na my burden
I go solve it
E go enter o
Say e sure me
Ginger o my g
Gbese now padi mi
Make you dey active
Be like the time don reach
Ginger o my g
Gbese now padi mi
Make you dey active
Be like the time don reach
Oki ti de now
Written by: Boluwatife Oki
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...