album cover
Surrender
album cover
Surrender은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 4월 3일일에 Chilli에서 발매되었습니다.Surrender - Single
2026년 4월 3일
라벨Chilli
언어English
BPM97
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Say you get a man wey dey run your race
Man wey solve your case uh no
I no Dey wan compete
But give me chance I go take in place uh no
I no dey too like chase, for your love I go change my ways uh no
Ogini look my face, send locay make I relocate
I surrender
I surrender
I give you all of me, no outsiders
Only me go dey for ya class, e yahh
Defender, make I be your defender
Even van dijk no do pass me baby
Say my love no be embers, ahn ahn
Do me do me do me
Do me as you like my darling
Hold me hold me hold me
Hold me for the night my honey
Say my girlie better than them by far
Kind love wey I get very very scarce
Do me do me do me
Hold me for the night my honey
Say na you dey change my pattern
Say na you dey make me fire go
Oh my girlie tell me wagwan
Make I know wetin you dey decide oh
E go bad if you fall my hand oh
My hand ohh my hand ohh
If you want I fit give you million oh
Million oh million oh
Say you get a man wey dey run your race
Man wey solve your case uh no
I no Dey wan compete
But give me chance I go take in place uh no
I no dey too like chase, for your love I go change my ways uh no
Ogini look my face, send locay make I relocate
I surrender
I surrender
I give you all of me, no outsiders
Only me go dey for ya class, e yahh
Defender, make I be your defender
Even van dijk no do pass me baby
Say my love no be embers, ahn ahn
Do me do me do me
Do me as you like my darling
Hold me hold me hold me
Hold me for the night my honey
Say my girlie better than them by far
Kind love wey I get very very scarce
Do me do me do me
Hold me for the night my honey
Written by: Lawal Babatunde Ayobami, Mobolaji David
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...