album cover
Balance
2
Afro-Beat
Balance은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 3월 6일일에 Madiq Empire에서 발매되었습니다.Balance - Single
album cover
발매일2026년 3월 6일
라벨Madiq Empire
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM103

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Lordmoon
Lordmoon
리드 보컬
작곡 및 작사
Uchenna Christian Orji
Uchenna Christian Orji
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Lordmoon
Lordmoon
프로듀서

가사

I fit spend nothing less than 10k untop Uber
Add some gala, plantain chips
Down am with water (water)
Very many plenty things dey do me
I no fit count (I can't count)
E get as e be
But I swear I don try my best (no no no)
Always find money but remember to smile
Life difficult e no fit to hard
Scream "Oh fuck shit this little shall pass"
No competiti e go better with time
Work a little then play so hard
And if e no good na bad e bad
Na things wey little dey matter pass
Embrace the good times and wahala
For the sake of pеace of my mind
Save all of my dreams for night
I bеlieve say Jesus Christ
Get all my billions up high
Me just wanna shaye and dance
Comot all my worries from mind
This life wey no balance sometimes
We only fit live once and die
Always find money but remember to smile
Life difficult e no fit to hard
Scream "Oh fuck shit this little shall pass"
No competiti e go better with time
Work a little then play so hard
And if e no good na bad e bad
Na things wey little dey matter pass
Embrace the good times and wahala
For the sake of peace of my mind
Save all of my dreams
(For night I believe say
Jesus Christ, get all my billions up high)
Me just wanna shaye and dance
Comot all my worries from mind
This life wey no balance sometimes
We only fit live once and die
(For the sake of peace of my mind
Save all of my dreams for night
I believe say Jesus Christ
Get all my billions up high)
Me just wanna shaye and dance
Comot all my worries from mind
This life wey no balance sometimes
We only fit live once and die
And die
Written by: Uchenna Christian Orji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...