album cover
RAISE AM
272
Dance
RAISE AM은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 4월 10일일에 Korra Arts Entertainment에서 발매되었습니다.ALA
album cover
앨범ALA
발매일2026년 4월 10일
라벨Korra Arts Entertainment
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

크레딧

실연 아티스트
CHUKWUFUMNAYA ANITA OBIDI
CHUKWUFUMNAYA ANITA OBIDI
작곡 및 작사
Noble Zogli
Noble Zogli
작사가 겸 작곡가
CHUKWUFUMNAYA ANITA OBIDI
CHUKWUFUMNAYA ANITA OBIDI
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Noble Zogli
Noble Zogli
책임 프로듀서

가사

Korra Ozzie
It's so easy
Raise am Raise am Raise am
5am in the morning hustle
Wetin Dey for my mind na the mulla
Where the paper, gimme dollar, where my cheddar? Where my Naira?
If the thing Gbam, na we run am
And if the Kele dem set, na we run am
Kpoli and the Shayo on deck
Na we run am
Vibes on vibes Dey flow
Na we run am
Ehhn e Dey go
E no Dey slow, we Dey on top make e no lose
Crypto baby like Elon Musk
Zuckerberg from dawn to dusk
The eye Dey red, give me funds
Early to work and the last to comot
Rally the squad, can't seat with us
Get the back of the bus, to the back of the bus!
5am in the morning hustle
Wetin Dey for my mind na the mulla
Where the paper, gimme dollar, where my cheddar? where my Naira?
Dey raise am, na make we march am dey march am Dey go
As the Dj Dey drop am dey drop am
Na make we dey knack am dey knack am dey knack am dey go
Dey raise am, na make we march am dey march am Dey go
As the Dj Dey drop am dey drop am
Na make we dey knack am dey knack am dey knack am dey go
Dey raise am, Dey raise am, Dey raise am, Dey raise am, Dey raise am, Dey raise am, Dey raise am Ehhn e Dey go
5am in the morning ahh
Wetin I dey find na the mulla ah
Paper ah, cheddar ah, dollar ah, Naira ah
5am in the morning suah!
Wetin I dey find na the mulla ah
Paper ah, cheddar ah, Naira ah, dollar ah
Ehhn e Dey go
E no Dey slow, we Dey on top make e no lose
Crypto baby like Elon Musk
Zuckerberg from dawn to dusk
The eye Dey red, give me funds
Early to work and the last to comot
Rally the squad, can't seat with us
Get the back of the bus, to the back of the bus!
5am in the morning hustle
Wetin Dey for my mind na the mulla
Where the paper, gimme dollar, where my cheddar? where my Naira?
Dey raise am, Dey raise am, Dey raise am
Na make we march am dey march am Dey go
As the Dj Dey drop am dey drop am
Na make we dey knack am dey knack am dey knack am dey go
Dey raise am, Dey raise am, Dey raise am
Na make we march am dey march am Dey go
As the Dj Dey drop am dey drop am
Na make we dey knack am dey knack am dey knack am dey go
Dey raise am, Dey raise am, Dey raise am, Dey raise am, Dey raise am, Dey raise am, Dey raise am Ehhn e Dey go, raise am raise am raise am!
Written by: CHUKWUFUMNAYA ANITA OBIDI, Noble Zogli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...