album cover
Outs!De
1
Music
Outs!De은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 4월 24일일에 Zohar에서 발매되었습니다.Outs!De - Single
album cover
발매일2026년 4월 24일
라벨Zohar
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM130

크레딧

실연 아티스트
Zohar
Zohar
실연자
STRANGER
STRANGER
실연자
Olanrewaju Ayobami
Olanrewaju Ayobami
리드 보컬
David Okun
David Okun
백그라운드 보컬
Olumide Jesuloluwa Peniels
Olumide Jesuloluwa Peniels
백그라운드 보컬
작곡 및 작사
Olanrewaju Ayobami
Olanrewaju Ayobami
작사가 겸 작곡가
David Okun
David Okun
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
STRANGER
STRANGER
프로듀서, 믹싱 엔지니어, 마스터링 엔지니어

가사

Ahh te ba n wa mi
E le ri mi, e le ri mi
Ri mi ri mi ri mi
Sorry I\'m having too much fun
Sorry sorry
Oya oya oya
Because we no de post our doings
No mean say we no de get motion(motion)
Farabale ko teti si mi
How you go sabi?
You no de formation
And I no be talkative(shhh)
I no de spread
Misinformation(mation)
So before you step to me
Table your evidence
Or make you shut up
(Disrespect!)
Disrespect me i no de take am
Don\'t fuck with a ****?
\'no de fake am(no de fake am)
All my guys are ballers
Agba ballers(agba ballers)
Eyan Beckham(eyan Beckham)
you sef check am(check am)
No be today wey we don de pattern
Iya Meta no be AI Meta
Te n ba wa mi, e le ri mi n ta
E le ri mi n ta
Te ba n wa mi,e le ri mi nta
E le ri mi n ta
Te ba n wa mi,e le ri mi nta
Life isn\'t all about chasing the money bag
But I want am sha
K\'aiye mi ma lo baje as an introvert
Mo overthink am paa
Calm down,calm down
Ki lo fe so?
Fuck both you and your investor
I say make we work
You ghost
E reach my turn
You say make we grow
Grow kor
ani Disrespect
Disrespect me i no de take am
Don\'t fuck with a ****?
\'no de fake am
All my guys are ballers
Agba ballers(agba ballers)
Eyan Beckham(Beckham)
you sef check am(check am)
No be today wey we don de pattern
Iya Meta no be AI Meta
Te n ba wa mi, e le ri mi n ta
E le ri mi n ta
Te ba n wa mi,e le ri mi nta
E le ri mi n ta
Te ba n wa mi,e le ri mi nta
E le ri mi n ta(ahhhhhh ahhhhh)
(Lai Lai)
Te ba n wa mi,e le ri mi nta(ahhhhhh ahhhhhh)
E le ri mi n ta(ahhhhh ahhhhhh)
Te ba n wa mi,e le ri mi nta(ahhhhhh ahhhhhh)
Ahhhhhh ahhhhh ahhhh
Ahhhh ahhh ahhhh ahhhh
Ahhhh ahhhh ahhhh ahhh
Calm down calm down
Kilofe so?
Fuck both you and your investor
Ahhhhh ahhhh ahhhhh
Ahhhh ahhhhh ahhhh ahhhhh
Ahhhh ahhh ahhhh ahhhhh
Written by: David Okun, Olanrewaju Ayobami
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...