album cover
Lagos
album cover
Lagos은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 7월 5일일에 Bossplayer records / Big Method에서 발매되었습니다.Lagos / No Level - Single
2024년 7월 5일
라벨Bossplayer records / Big Method
언어English
BPM117
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Girl you shack me ogogoro oh
I find you go sokoto
For wetin dey shokoto
E sure for me say I go follow go
Me I no go dulumo
Na you dey shack my bololo
Why you dey whine me like this baby
Can’t you see i’m begging on my knees baby
Why you dey do me like this baby
Can’t you see i’m begging on my knees baby
No fall no dey mind them
Focus dey recharge them
Know say love no dey Lagos
Know say love no dey Lagos
No fall no dey mind them
Focus dey recharge them
Know say love no dey Lagos
Know say love no Dey Lagos
Shey you know you gat to do proper
Ogbeni shey normal
Know the category wey you fall under
If them call you go deliver
No get time to Dey speak grammar
Na the money dey ginger man
Leave woman
Why you dey whine me like this baby
Can’t you see i’m begging on my knees baby
Why u dey do me like this baby
Can’t you see i’m begging on my knees baby
No fall no dey mind them
Focus dey recharge them
Know say love no dey Lagos
Know say love no dey Lagos
No fall no dey mind them
Focus dey recharge them
Know say love no dey Lagos
Know say love no dey Lagos
Shilee wawawa
Written by: Marvellous, Oweazim Chukwuebuka, Shiloh German
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...