album cover
Olisa Doo
album cover
Olisa Doo은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 5월 1일일에 Bridge Music에서 발매되었습니다.The Journey So Far - EP
2026년 5월 1일
라벨Bridge Music
언어English
BPM82
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

I get a story
Plenty years on the road moving slowly
Water comot from my eyes i was alone
Only music in my soul
Hoping one day i go blow (hoping one day i go make this bread)
Follow who know road i hear (story)
When i ask for help them go tell you story
And i no fit rest for my daily bread and i put in work i dey try my best
Chukwu olisa doo doo doo
Make i be the one wey them go snap photo
Me i no fit do am on my own
Make me number 1 for my own circle
Chukwu olisa doo doo doo
Make i be the one wey them go snap photo
Me i no fit do am on my own
Make me number 1 for my own circle
Love me or you hate me
Destiny is certain
Even when i lowkey my star keep shining
Olisa comot me for setting wey no go favour me
If e no be money matter make you no dey call me
Love me or you hate me
Destiny is certain
Even when i lowkey my star keep shining
Olisa comot me for setting wey no go favour me
If e no be money matter make you no dey call me
I don work i don grind i don burn ideas
Studio time 10hours
Pour me water for my head
If you think say i dey play take my shoe go crazy
As e favour you
You go think say we dey lazy
Follow who know road i hear (story)
When i ask for help them go tell you story
And i no fit rest for my daily bread and i put in work i dey try my best
Chukwu olisa doo doo doo
Make i be the one wey them go snap photo
Me i no fit do am on my own
Make me number 1 for my own circle
Chukwu olisa doo doo doo
Make i be the one wey them go snap photo
Me i no fit do am on my own
Make me number 1 for my own circle
Love me or you hate me
Destiny is certain
Even when i lowkey my star keep shining
Olisa comot me for setting wey no go favour me
If e no be money matter make you no dey call me
Love me or you hate me
Destiny is certain
Even when i lowkey my star keep shining
Olisa comot me for setting wey no go favour me
If e no be money matter make you no dey call me
Written by: idoko paul chukwuebuka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...