album cover
Keep Going
Afro-Beat
Keep Going은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 4월 7일일에 12166831 Records DK에서 발매되었습니다.Heleltyes - EP
album cover
발매일2026년 4월 7일
라벨12166831 Records DK
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM96

크레딧

실연 아티스트
Ayomide Dosunmu
Ayomide Dosunmu
백그라운드 보컬
작곡 및 작사
Ayomide Dosunmu
Ayomide Dosunmu
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Daniel Abijogun
Daniel Abijogun
믹싱 엔지니어

가사

Yeahh
Omo na Bharncey
You don try many things
Ah
This life choke no be beans
Many times dey when you wan give up my brother
But you gats feed family
E come be like say nothing be working at all
All your guys wey suppose help you
Them don leave you comot
But shey you don call your Father
Ah-ah-ah
Make He come sort your matter
Ah-ah-ah
Wetin you go do?
You gotta keep going
O mo bo shey n'lo
I gotta keep going
Ah-ah
You gotta keep going
You gotta keep going
I gotta keep going
Ah ah
You gotta keep going
You gotta keep going
I gotta keep going
Ah ah
You gotta keep going
I gotta keep going
You gotta keep going
I gotta keep going
Ah-ah
You gotta keep going
I gotta keep going
You gotta keep going
Gbataye su mi
Won ti ro pe mo ma ku ni ahhh
(Them turn 4 but Baba cut across)
Won ro pe mo ma ku ni ahhh
(Omo boy just dey ti hustle lo)
Them come dey boo me ahhh
(O mo bo shey n'lo)
I swear e no dey easyy ahhh
Naim make me dey my lane
Steady on my grind, I dey par-
Making waves I dey par-aaaaa
Ahhh ahhhh
Wetin you go do?
You gotta keep going
O mo bo shey n'lo
I gotta keep going
Ah-ah
You gotta keep going
You gotta keep going
I gotta keep going
Ah ah
You gotta keep going
I gotta keep going
Ah ah
You gotta keep going
I gotta keep going
Ah ah ah ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah
You gotta keep going
You gotta keep going
You gotta keep going
Written by: Ayomide Dosunmu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...