album cover
CoNTRoL
album cover
CoNTRoL은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 4월 24일일에 LUZADA Music Company에서 발매되었습니다.A LOT OF HIT - EP
2026년 4월 24일
라벨LUZADA Music Company
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

I be the baba nla
My people feeling me like I be vanilla
Omo ologo wey dey shining now
Dey no dey do dorime with capital
I be the baba nla
My people feeling me like I be vanilla
Omo ologo wey dey shining now
Dey no dey do dorime with capital
Control the crowd make dem know sey we bad
Make dem know sey I too bad oo
Give dem chop make dem chop am raw raw
Make dem kigbey say oh god ooo

African boi wey dey wonder
Striking beat like I be thunder
Big don I be the don ja
Zzy you get money so must cast
Give them some mark I be sixteen
I be father dem be pikin
Killing aura killing the beat
If dem getti one I get sixty six
Dem dey scatter dem dey kolo
When my music enter yoyo
Bigi banger big bongo
Action por gan bi ti togogo
Dem dey scatter dem dey kolo
When my music enter yoyo
Bigi banger big bongo
Action por gan bi ti togogo
Control the crowd make dem know sey we bad
Make dem know sey I too bad oo
Give dem chop make dem chop am raw raw
Make dem kigbey say oh god ooo
Control the crowd make dem know sey we bad
Make dem know sey I too bad oo
Give dem chop make dem chop am raw raw
Make dem kigbey say oh god ooo
Control the crowd make dem know sey we bad
Control the crowd make dem know sey we bad
Control the crowd make dem know sey we bad
Control the crowd make dem know sey we bad
Written by: BASIT OLAITAN ADEPOJU
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...