album cover
Champion
12,336
Hip-Hop/Rap
Champion은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2006년 1월 1일일에 Trybe Records에서 발매되었습니다.Return of the King
album cover
발매일2006년 1월 1일
라벨Trybe Records
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM95

크레딧

가사

eLDee the don
(Hey, oh) clap una hands now me say clap una hands (eLDee)
Number one, I be the champion
(None of them) fit to pose any competition
Emi le n le mehn, mo so fun wan (hey, oh)
Clap una hands now me say clap una hands (eLDee)
Number one, I be the champion
(None of them) fit to pose any competition
Emi le n le mehn, jen fi ye wan
It goes one for the rhyme and two for the show
Three tuale as I collect my doe
Eh, I follow say make una shake body
Anytime I come again una go wan judi
(Omase) Trybesmen e no dey sing again
(E dey pain me oh) emi gan I dey feel the pain
Mo de ti sun lo si Yankee, yes oh
(Mi o fa gburu) pepper still rest oh
Wan ni mo salo si greener pastures
Eni to lenu ko ma so ohun to fe so
Mo tun ti de emi de l'oga wan
Eyin temi e bami ko (e ba mi ko say)
(Hey, oh) clap una hands now me say clap una hands (eLDee)
Number one, I be the champion
(None of them) fit to pose any competition
Emi le n le mehn, mo so fun wan (hey oh)
Clap una hands now me say clap una hands (eLDee)
Number one, I be the champion
(None of them) fit to pose any competition
Emi le n le mehn, jen fi ye wan
Ga ni a nan zan fara da waka
In mun basu wuri sai su paka
Shi yaka sa muka dawo da sauti
eLDee wan da bai so ubanshi
Mutanen mu muka taka rawa
Daga Bauchi da Jos zuwa Kaduna
Da Abuja da Kano har da Kebbi
Yaushe za mu tashi biyar da rabi (hey, oh)
Ni ne oga pata pata
Shugaban kasa kasa (hey, oh)
Ni ne oga pata pata
Shugaban kasa kasa
(Hey, oh) clap una hands now me say clap una hands (eLDee)
Number one, I be the champion
(None of them) fit to pose any competition
Emi le n le mehn, mo so fun wan (hey oh)
Clap una hands now me say clap una hands (eLDee)
Number one, I be the champion
(None of them) fit to pose any competition
Emi le n le mehn, jen fi ye wan (hey oh)
If you're feeling me now then get up on the floor
And let me take control shake something
All up inna the yard, you can't disregard
Now grab a hold of your partner, move something
Thunderclap, thunderclap
Thunderclap, thunderclap
Whine ya waist, whine ya waist
Whine ya waist, whine ya waist
Signal the plane, signal the plane
Signal the plane, signal the plane
Scooby-Doo (ehn), Scooby-Doo (ehn)
Scooby-Doo (ehn)
Old school now
Open close, open close
Open close, open close
Galala (eh), galala (eh)
Galala (eh), bend down low (eh)
Galala (eh), galala (eh)
Galala (eh), galala (eh)
Swo, swo, swo, swo
Ebami ko say
(Hey, oh) clap una hands now me say clap una hands (eLDee)
Number one, I be the champion
(None of them) fit to pose any competition
Emi le n le mehn, mo so fun wan (hey oh)
Clap una hands now me say clap una hands (eLDee)
Number one, I be the champion
(None of them) fit to pose any competition
Emi le n le mehn, jen fi ye wan (hey oh)
Omu bu Obi number one (ngwa)
Omu bu Obi number one (ngwa)
Enweron onye di kam (mba)
Enweron onye di kam (mba)
Omu bu Obi number one (gini?)

Murder dem, murder dem
Anytime diggi come, he come murder dem (eh?)
Murder dem, murder dem
Anytime diggi come, he come murder dem (yes)
(Hey, oh) clap una hands now me say clap una hands (eLDee)
Number one, I be the champion
(None of them) fit to pose any competition
Emi le n le mehn, mo so fun wan (hey oh)
Hey oh
Written by: Sikirullahi Dabiri
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...