album cover
album cover
Space은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 5월 8일일에 Kultureflex Digital에서 발매되었습니다.Rio
앨범Rio
2026년 5월 8일
라벨Kultureflex Digital
언어English
BPM90
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

(yeah yeah)
I say
e be you, e be you
(uh-uh, uh-uh)
See as my chest dey do me, e dey burn, e dey cold
You talk say you go stay, now na story wey dem don told
I still dey save your voice for my phone, play am soft when I alone
For my mind you dey dance, but for street you don go
You dey post new guy, I dey act strong, I dey pose
I dey type long text, then I cancel, I dey ghost
If love na crime, I for dey jail, I for don roast
But na you be my habit, you be overdose (yeah)
Na you dey my head, I no fit delete
I try move on, leg still dey your street
Baby, my heart dey for your seat
Why you run leave am, why you run leave me?
Na you dey my head, I no fit erase
Every new girl just dey wear your face
If you come back, I go still give space
Come write your name back for my chest (ahh, ahh)
(woah-woah, woah-woah)
Cara, eu tentei te esquecer, mas não dá
Toda noite seu perfume ainda vem me buscar
You say "é melhor cada um seguir seu caminho"
But my caminho still dey bend go where you dey sleep o
I dey scroll old chats, laugh small, then I cry
All the "baby I love you" just turn "seen" for my eye
If e sure say you happy, I go still dey pray
But if you miss me one day, make you call my name, I go fly (skrrt—haha)
Na you dey my head, I no fit delete
I try move on, leg still dey your street
Baby, my heart dey for your seat
Why you run leave am, why you run leave me?
Na you dey my head, I no fit erase
Every new girl just dey wear your face
If you come back, I go still give space
Come write your name back for my chest (my chest, my chest)
(ah-ah, ah-ah)
I no be saint, I get my own wahala
But you sef know say this love no be rara
From the keke to the festa na you I dey carry
Now I dey solo for the back, nobody to marry
Quando você chora, meu coração chora também
Mas você foi embora, deixou tudo como tá, tudo bem
If na pride hold you, make we break am tonight
I go drop my ego, just come make we try
Na you dey my head, I no fit delete
I try move on, leg still dey your street
Baby, my heart dey for your seat
Why you run leave am, why you run leave me?
Na you dey my head, I no fit erase
Every new girl just dey wear your face
If you come back, I go still give space
Come write your name back for my chest (for my chest, for my chest)
(yeah-yeah, ahh)
Written by: Oluwatosin Esomojumi Collins, Tijani Kulture, Wene Charles Agaba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...