album cover
Problem
26
World
Problem은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 5월 22일일에 Trod Music에서 발매되었습니다.Problem - Single
album cover
발매일2026년 5월 22일
라벨Trod Music
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM113

크레딧

실연 아티스트
TROD
TROD
실연자
Rexxie
Rexxie
실연자
작곡 및 작사
Olaonipekun Olatubosun David
Olaonipekun Olatubosun David
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Rexxie
Rexxie
프로듀서
Moyosore Adebo t/as Spyritmyx
Moyosore Adebo t/as Spyritmyx
믹싱 엔지니어

가사

Problem
Problem
Problem
Ibadi yen problem
Problem
Ibadi yen problem
As you Dey whine
Omo you go shock dem
For your bakka ikan nbe
Gbe sun mo mi,
make I shoot content
Omoge you’re wanted
Early morning omo me I chop dem
Omo as you Dey warn dem
And for the biggest
Na you Dey top ten
I never see anything
Never see anything
Wey go big pass this kind Yansh
I never see anything
Never see anything
Wey go big pass this kind Yansh
Ibadi e problem
Problem
Problem
Problem
Ibadi e problem
Problem
Problem
Problem
Ju ibadi yen for me
I’ll be there anytime you call me
Baby girl, come no Dey dull me
Come ju idi for me
I don’t mind if you put it on me
Anything I want ko gbo mi
Owo ni koko
Mu mi si ile biti Popo
Shake that buddy no slow
Bi eni to mu coco
Live life biti YOLO
shake that buddy go low go low
Shayo ti wo body
Mo ti eye buddy
Nawo bi Omo to Skuri
Pelu awon baddies to n ko Kudi
We be bad boys out from Lagos City
Oil money,
Jaye pa ni nu subsidy
Big fat bakka
Make man kolo
Big Kasala touch and follow
This life, me I go live like YOLO
Gbe sun mo mi omo
Make I play like POLO
Ibadi yen problem
As you Dey whine
Omo you go shock dem
For your bakka ikan nbe
Gbe sun mo mi,
make I shoot content
Omoge you’re wanted
Early morning omo me I chop dem
Omo as you Dey warn dem
And for the biggest
Na you Dey top ten
I never see anything
Never see anything
Wey go big pass this kind Yansh
I never see anything
Never see anything
Wey go big pass this kind Yansh
Ibadi e problem
Problem
Problem
Problem
Ibadi e problem
Problem
Problem
Problem
Sinorita, nice to meet ya
Je kin la e bi Bonvita Ko di keeper
Be my sister Mamacitia
Ibidi yen large gan gan,
bi nu Buenevista
Come on shake it don’t fumble
The Man don humble
Omo to ni bakka don’t grumble
Wetin me and you gone do
You go see double
For the night make we go turn couple
I never see anything
Never see anything
Wey go big pass this kind Yansh
I never see anything
Never see anything
Wey go big pass this kind Yansh
Ibadi e problem
Problem
Problem
Problem
Ibadi e problem
Problem
Problem
Problem
Ahh, see this bacca
Na Big Problem
Written by: Olaonipekun Olatubosun David
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...