album cover
Bunda
album cover
Bunda은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 6월 11일일에 PG Records에서 발매되었습니다.Bunda - Single
Released2024년 6월 11일
라벨PG Records
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Obrogodo Mama eeeee
Ogologo Mama eeee
Watin you carry go kill me eeee
Oh no no no baby eeee
Ikebe wey Dey shake
Ikebe wey Dey scatter my melody
I no go fit repent
I go follow follow this ur bare body
Them other girls imitate
Them other girls dem copy
This your method eee
Ikebe wey go kill person
Ikebe wey Dey commit felony
Make I no kpai for Ibadi o
Fimile je jaiye
Oya give dem
I fit kpai for ibadi o
Fimile je jaiye
Oya give dem
Your Bunda Scatter my thing
Your Bunda Maga my thing
She labalaba my thing
She Dey do that kind thing
She call me Duncan Mighty
She say the thing is Mighty
Oh Lord of Mercy
She say I go beg for mercy
She no go take it easy
She be spinning 90
She Labalaba my thing
And she say she go do me nicely
Ikebe wey Dey shake
Ikebe wey Dey scatter my melody
I no go fit repent
I go follow follow this ur bare body
Them other girls imitate
Them other girls dem copy
This your method eee
Ikebe wey go kill person
Ikebe wey Dey commit felony
Make I no kpai for Ibadi o
Fimile je jaiye
Oya give dem
I fit kpai for ibadi o
Fimile je jaiye
Oya give dem
Written by: Confidence Nnaoma Okorie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...