album cover
Everyday
album cover
Everyday은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 5월 22일일에 DaChef에서 발매되었습니다.Everyday - Single
발매일2026년 5월 22일
라벨DaChef
언어English
BPM109
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

OOH Noo..
 Then say I burst
      say I don polongo I don Lost....
 For the street!!!.. settings, I de put inn my effort
I put GOD 1ST
  PUT AM 2ND
I NO MISTAKE, I STILL PUT AM 3rd
Bcuz yunno, Man gAS puttin work,,....
Steadily I. D pray, I no want go astray.
Because my Mama day wait, Make I no go ASTRAY
She they steadily pray
Everyday, I dey Pray, make money come my way.... bhad energy faraway.... Make I fit feel high yeeeeeh
Feel the pressure, of a young dude, in the streets sipping liquor..
I got to stock up, everyday I pray for God\'s Favour
Everyday, I dey Pray, make money come my way.... bhad energy faraway.... Make I fit feel high yeeeeeh
Written by: SHEKWAGA GODGIFT

Loading...