album cover
Papilo
album cover
Papilo은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 5월 13일일에 Emijay에서 발매되었습니다.Papilo - Single
2026년 5월 13일
라벨Emijay
언어English
BPM101
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

E really get many things wey de bother man
Sometimes overthinking fit to Koba man Make I land
Everybody get wahala wey de ginger dem
Some sober dem
And some get palava o
We go finish dem Rough handle dem
(Sometimes na to roll up)
Roll up
Go on a journey away
(Cause where the shayo dey no dulling)
No dull
Take all my worries away o away o
(Sometimes na to roll up)
Roll up
Go on a journey away
(Cause where the shayo dey no dulling)
No dull
Take all my worries away o away o
Got me feeling like
Pa o pa o Papilo o baba o
Pa o pa o Papilo baba
Got me feeling like
Pa o pa o Papilo o baba o
Pa o pa o Papilo baba
Omoge see as I dey happy for my cruise I loose all the clues
I like where I dey
But reality de look me for face When my eye clear
Ready face am jeje
(You no fit do ojoro ojoro ojoro) (Omo dey well jor!)
(The highness na borrow o borrow o borrow) Na to rock am de go
As e de hot As e de go Make e last
O sativa sativa
Where I dey I de float
Take am play ahh
(Sometimes na to roll up) Roll up
Go on a journey away
(Cause where the shayo dey no dulling) No dull
Take all my worries away o away o
Got me feeling like
Pa o pa o Papilo o baba o Pa o pa o Papilo baba
Got me feeling like
Pa o pa o Papilo o baba o Pa o pa o Papilo baba
Written by: Benjamin Asaph Obodomechine, Emmanuel Jeremiah Mmenim
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...