album cover
Gravity
909
World
Gravity은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 6월 5일일에 Label Dots Music에서 발매되었습니다.Grae's Anatomy
album cover
가장 인기 있는
지난 7일
01:20 - 01:25
Gravity은(는) 지난 주에 약 1 분 and 20 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:05
00:35
00:50
01:00
01:20
01:40
01:50
01:55
02:00
02:20
02:30
00:00
02:39

크레딧

실연 아티스트
BhadBoi OML
BhadBoi OML
실연자
Edebie Michael Opeyemi t/as EMO Grae
Edebie Michael Opeyemi t/as EMO Grae
실연자
작곡 및 작사
BhadBoi OML
BhadBoi OML
작사가 겸 작곡가
Edebie Michael Opeyemi t/as EMO Grae
Edebie Michael Opeyemi t/as EMO Grae
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Adebajo Oluwanifemi Adebanjo t/as Niphkeys
Adebajo Oluwanifemi Adebanjo t/as Niphkeys
프로듀서

가사

[Verse 1]
Wetin you do to me pọ gan-an o
You got me crashing out for love
And then you have me lost for words
One sentence I no fit construct
Anytime I see you girl I comport
If you no dey I go comot
And if you’re far away I’ll teleport
To show you, your love is on top
[PreChorus]
You make it feel like it’s the 4th of July (Inside me)
24th of December (Christmas Eve)
Girl, you spark up my life (You light me)
You caught me girl I no fit deny (Instantly)
Like it's the 4th of July (Inside me)
24th of December (Christmas Eve)
Girl, you spark up my life (You light me)
You caught me girl I no fit deny (Instantly)
[Verse 2]
Oh, ifẹ rẹ tobi kabiti kabiti
Girl, you too sweet you fit give me cavity
Got me holding on, say you be my gravity
You thief my heart, you be ole jatijati
Ifẹ re tobi kabiti kabiti
Girl, you too sweet you fit give me cavity
Got me holding on, say you be my gravity
You thief my heart, you be ole jatijati
[Verse 3]
You say wetin happen, Toyin Tomato
Ifẹ t'emi tirẹ no be Messi, Ronaldo
Tipẹ mo ti mọ pe ko si iru ẹ lagbo
Too sweet jẹdijẹdi, ẹ fun mi lagbo
I don go Tanzania, Somalia
Argenti’ high me cocainaa
My bae, Maradona jọ jẹ a rira
Tori ẹ mo kabuku de chandelier
Wetin you do for me pọ gan-an
For my eye water no fit comot
E be you, I go do anything, I go do anything
Make you do me what you want
[PreChorus]
You make it feel like it’s the 4th of July (Inside me)
24th of December (Christmas Eve)
Girl, you spark up my life (You light me)
You caught me girl I no fit deny (Instantly)
Like it's the 4th of July (Inside me)
24th of December (Christmas Eve)
Girl, you spark up my life (You light me)
You caught me girl I no fit deny (Instantly)
[Chorus]
Oh, ifẹ rẹ tobi kabiti kabiti
Girl, you too sweet you fit give me cavity
Got me holding on, say you be my gravity
You thief my heart, you be ole jatijati
Ifẹ re tobi kabiti kabiti
Girl, you too sweet you fit give me cavity
Got me holding on, say you be my gravity
You thief my heart, you be ole jatijati
[Outro]
Maradona jọ jẹ a rira
Tori rẹ mo kabuku de chandelier
Written by: Akinkumi Kuham Oladimeji t/as BhadBoi OML, Edebie Michael Opeyemi t/as EMO Grae
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...