album cover
PUFF
7
Hip-Hop/Rap
PUFF은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 5월 28일일에 Roidd에서 발매되었습니다.PUFF - Single
album cover
발매일2026년 5월 28일
라벨Roidd
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

크레딧

실연 아티스트
Roidd
Roidd
보컬
작곡 및 작사
Anthony Fide-Akwuobi
Anthony Fide-Akwuobi
가사
Ransom Beatz
Ransom Beatz
가사
Funke Jegede
Funke Jegede
가사
프로덕션 및 엔지니어링
Ransom Beatz
Ransom Beatz
프로듀서

가사

Tough love
It’s tough loveeeeeee
Yeahhhhh
Ss1 boys all of you una go puff
All my opps all of you una go puff
Senior Roidd don show una go puff
Soft boys we no dey deck we dey puff
Back then our seniors tell us make we puff
Because na all their shawties we been dey cuff
They been dey hate on us cuz even if we cough
Na the riddim wey the whole school go dey chop
We no dey hear word like we dey on ear muffs
HUF socks, with the Off-White (of course)
Some **** been dey swing that way like them dey golf
We no show them love
They no fit follow us puff (Ehen)
So fun haters kan fi mi le
Real matters mo de korin
2014 I ibile (I reminisce)
Bere lowo Meskey, Shadon
So fun haters kan fi mi le
Real matters mo de korin
2014 I ibile (I reminisce)
Bere lowo Zozu and Lolly
Ss1 boys all of you una go puff
All my opps all of you una go puff
Senior Roidd don show una go puff
Soft boys we no Dey deck, we Dey puff
Back then me I was skinny now I’m buff
I swear I never had it easy it was tough
Na why all of una here must get am rough (all your back)
Senior Roidd don show una go puff
Always stay fresh even if say you dey suff
Mama’s system of showing us love was tough
I understand and I go replicate with nuff love
Calliemajik, Milliaano showed me love
Cuz when I was singing off na them been dey put me on
And now we be making dough like we graduated DOF
Everybody’s hats dey doff, when they hear our stuff
They say that it’s tuff, solid so the wolf no fit to huff and puff
You get me?
So fun haters kan fi mi le
Real matters mo de korin
2014 I ibile (I reminisce)
Bere lowo Meskey, Shadon
So fun haters kan fi mi le
Real matters mo de korin
2014 I ibile (I reminisce)
Bere lowo Zozu and Lolly
Ss1 boys all of you una go puff
All my opps all of you una go puff
Senior Roidd don show una go puff
Soft boys we no Dey deck, we Dey puff
Back then me I was skinny now I’m buff
I swear I never had it easy it was tough
Na why all of una here must get am rough (all your back)
Senior Roidd don show una go puff
Puff the whole of them
SS1 boys
Me ah count you ah walk
Unuh think say ah chat me ah chat
Me ah count to 3, 2,
Last man there is a batty boy
Written by: Anthony Fide-Akwuobi, Funke Jegede, Ransom Beatz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...