album cover

Joy

Music2026
album cover
Joy은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 6월 12일일에 Divizzion에서 발매되었습니다.Art of Me
앨범Art of Me
발매일2026년 6월 12일
라벨Divizzion
언어English
BPM97
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Ono(woo)
Akwasa on the beatz
Kenprince Noni
No time no….
She be my queen yeah
I gat no problem
If e de vex you
E be ur business
I be her Romeo
She be my Juliet
She de advice me like my p man
Na she de save me
Deus ex machina
She’s worthy to be my own wife
I keep loving you forever huh
Somebody tell mamacita say
     Free my joy(oh no)
Make Una free my joy (free my joy)
Oh my God (oh God)
Na she de give me joy for my whole life
Free my joy (free free free)
Yetunde be joy she de give me joy
Oh my God(oh God)
Na she dey give me joy for my whole life
Free my joy(free my joy)
Make Una free my joy (free my joy)
Oh my God
Na she de give me joy for my whole life
Free my joy (free free free)
Yetunde be joy she de give me joy
Oh my God
Na she dey give me joy for my whole life
      So many times they pour me water
They wan check if sense e still dey for my mind o
So many times they talk out of sense
Say I do this I do that but me sef I no know
So many times they call the popo
The beat me they cuff me (them dey call police o)
They go put me for cell o
So many times I dey,I smoke I doze off o
Abii na jealousy
Why Una dey treat me bad talk me down
She be my everything (everything)
My peace of mind my joy always
       Free my joy(oh no)
Make Una free my joy (free my joy)
Oh my God (oh God)
Na she de give me joy for my whole life
Free my joy (free free free)
Yetunde be joy she de give me joy
Oh my God(oh God)
Na she dey give me joy for my whole life
Free my joy(free my joy)
Make Una free my joy (free my joy)
Oh my God (oh God)
Na she de give me joy for my whole life
Free my joy (free free free)
Yetunde be joy she de give me joy
Oh my God
Na she dey give me joy for my whole life
Yeye yeyeye
O no no no e e o o o
Akwa ana ebere love
O no no no….shiiiit
Written by: Okwor Kenneth Chinonso

Shazam 꼬리말

언어 선택:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Shazam 팔로우하기

Loading...