album cover
Grind
1
Afro-Beat
Grind은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 5월 29일일에 Tayblet Music에서 발매되었습니다.18 Months - EP
album cover
발매일2026년 5월 29일
라벨Tayblet Music
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Ajibola
Ajibola
백그라운드 보컬
작곡 및 작사
Usman Hammed
Usman Hammed
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Genekaysimba
Genekaysimba
프로듀서
Dolybim
Dolybim
믹싱 엔지니어

가사

I be grinding on a low
One day Mo ma choo
Shut down many show
I'm a king in my zone
Too much juice too much sauce
Awon temi gbowo lo
Jawon laya kin na so
Omo iye mi Idan lo
Richard Mille pelu Bentley
Time na money wrist dey lengthy
Wire spending Makaveli
All my moves cinematic steady
Awon ota mi fe un sober my wave too hot volcano over
We dey ball like Copa you know the vibe e no be quota
Big G controller
Ta awon temi cha tiwon gba dollar
Give me the bank no delay
I'm on the line everyday
I be grinding on a low
One day Mo ma choo
Shut down many show
I'm a king in my zone
I be grinding on a low
One day Mo ma choo
Shut down many show
I'm a king in my zone
We go higher
Inshallah
Big fund flow
Elon para
Gbaja mila
My Jemina
She tell me say make I go work
Make money enter jeka rira
Stack am tall like Burj Khalifa
No money no love
She wan Gucci she wan Dior
Money na the big bobo
Na him dey open the door
If e no dey no go love
Stay grinding no day off
Money na the big bobo
Na him dey open the door
If e no dey no go love
Stay grinding no day off
Awon ota mi fe un sober my wave too hot volcano over
We dey ball like Copa you know the vibe e no be quota
Big G controller
Ta awon temi cha tiwon gba dollar
Give me the bank no delay
I'm on the line everyday
I be grinding on a low
One day Mo ma choo
Shut down many show
I'm a king in my zone
I be grinding on a low
One day Mo ma choo
Shut down many show
I'm a king in my zone
Written by: Usman Hammed
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...