album cover
20
album cover
20은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 6월 12일일에 Kycker Music에서 발매되었습니다.LOL (LIFE OF LAPPY)
2026년 6월 12일
라벨Kycker Music
언어English
BPM114
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

As me I just dey enter 20
I dey pray make my money plenty
I no send if the money clean or dirty
Homies wey I wan flex dey too plenty
I just dey pray say I go chop wire
But you know say me I no be odunwire
Each day God be taking me higher
Na why I no fit give up on my prayer
God abeg bless my new age
Many people no sabi my real age
I dey go far for my TikTok page
Because I no dey cause any damage
Older girls wan suck my sausage
And them no even sabi my real age
As a bad guy that is very savage
I be the first artist for my lineage
A bad boy just clocked 20
And him blessings go plenty
Him dey miss him sexy Ashanti
And him confidence dey hefty
A bad boy just clocked 20
And him blessings go plenty
Him dey miss him sexy Ashanti
And him confidence dey hefty
E get many things wey I don learn
I go dey careful make I no go ment
Very soon I’ll leave both my parents
As soon as I fit start dey pay rent
Every blessed day I have to celebrate
Because my life great things awaits
I must make am that one no be debate
If them want make them dey there dey hate
Me I soft but I no be jelly
I no fit loose guard I move carefully
This one na Burti no be Swahili
Life na game and na also movie
Na only few people wey dey good to me
Normally I appreciate my mummy
For bringing this world to me
Make una stream and follow me
A bad boy just clocked 20
And him blessings go plenty
Him dey miss him sexy Ashanti
And him confidence dey hefty
A bad boy just clocked 20
And him blessings go plenty
Him dey miss him sexy Ashanti
And him confidence dey hefty
Written by: Izuchukwu Udeaja
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...