album cover
KOKO MELON
58
Hip-Hop/Rap
KOKO MELON은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2024년 11월 1일일에 Gojia에서 발매되었습니다.KING OF GOJIA
album cover
발매일2024년 11월 1일
라벨Gojia
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM70

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Norchkingz
Norchkingz
작곡 및 작사
Noah Adeoti Anu
Noah Adeoti Anu
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
wiss the wizard
wiss the wizard
엔지니어
DOPE The Producer
DOPE The Producer
프로듀서

가사

Csp Csp abi bacadein
Timbagbo dsp mataji
Unipex For my body ara tinkan mi
Majo koshon
Kpo coco koki
No touch my coco, I'm not joking
Cocomelon
Coco Dey make me mellow
Enumi tiwu wo
I no fii to say hello
Cocomelon
Coco Dey make me mellow
Enumi tiwu wo
I no fii to say hello
8:50 for night, for lorlor
L'alagomeji l'ndlea tiwa burst
I just pray make dem no come up
Tori coco to burst, I no go fii to run
Ike coco ati backi on the floor
E sure toba woleh wonkowa loh
Then I start to pray, after today
I no go drink coco again
Oluwa bamishey, dem no enter where we Dey
300 bay, wey I just collect
Nah red men I go pay
Moti cacu loh, next day we bob
Same night, when they left
Some men were Gone
Cuz why not
I opened window
Saw red cloths, more 10 guns
But we Thank God
Csp Csp abi bacadein
Timbagbo dsp mataji
Unipex For my body ara tinkan mi
Majo koshon
Kpo coco koki
No touch my coco, I'm not joking
Cocomelon
Coco Dey make me mellow
Enumi tiwu wo
I no fii to say hello
Cocomelon
Coco Dey make me mellow
Enumi tiwu wo
I no fii to say hello
O lord forgive me, moshin mu koko disin
Igbati momu temi tan motu mu koko lism
Laleh November 18
Awani lekki
Talon kpo coco, wonni banky
Which kind rubbish be this
Which kind rubbish you mix
Ataide dah, wabami shey coco gidi
Wey go hold my body, wey go do me giri
Mofeh foh coco sii sprite
Buh sleem say make we try chivita
Ofeh lami moleh, but mon bafah
I dey fight am , Emi abija
Tobatun dola, ama try coco ninu Fanta
Csp Csp abi bacadein
Timbagbo dsp mataji
Unipex For my body ara tinkan mi
Majo koshon
Kpo coco koki
No touch my coco, I'm not joking
Cocomelon
Coco Dey make me mellow
Enumi tiwu wo
I no fii to say hello
Cocomelon
Coco Dey make me mellow
Enumi tiwu wo
I no fii to say hello
Written by: Noah Adeoti Anu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...