album cover
Nack
175
Afro-Pop
Nack은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 7월 7일일에 Advert Gang에서 발매되었습니다.O’clock
album cover
앨범O’clock
발매일2026년 7월 7일
라벨Advert Gang
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

I wan manya for you, your look tonight wonderful
You like diamonds, okay I wan buy for you
I wanna turn bad for you
Tonight I wanna try to run miles for you
All my money, I could spend on you
Everyday I wan knack you, I wan knack you
Your body na fire, lass lass na me go quench you
So tonight I wan manya
Omo tonight I wan knack, I wan knack
Fixed the appointment, no waste time
Let's get together all weekend
You know whatever the game, I'm a player
You keep checking on me like it's chess
More figures make me bigger, Mon Jaye mi leso leso
I no dey follow dem dey for fake life
Wonu oju mi Kori ishan
Person wey go na him go know, melo ni Moti so
Now I just dey gbadun myself
Everyday ni Mon sha Lori balcony
Baby girl I wan knack, make I check your bumber
Make I turn back
Make I see the bumper
Make I put that thing for the under
I wan manya for you
Girl I wan nawo u
You like diamonds, okay I wan buy for you
I wan manya for you
Girl I wanna turn bad for you
I wan knack
Shey na the shayo wey I take make me wan dey reason
Cause I no go fit imagine if you just leave me
Make I dey your cell, make I dey your prison
Cause I no go fit to ride if you no dey with me
More figures make me bigger, Mon Jaye mi leso lesson
I no dey follow dem dey for fake life
Wonu oju mi Kori ishan
Person wey go na him go know, melo ni Moti so
Now I just dey gbadun myself
Everyday ni Mon sha Lori balcony
Girl I wan knack you, I wan knack you
Written by: Stephen Ifedayo Oghenetega
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...