album cover
Level
1,178
Music
Level은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 7월 10일일에 REDEYE에서 발매되었습니다.Level - Single
album cover
가장 인기 있는
지난 7일
00:25 - 00:30
Level은(는) 지난 주에 약 25 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:30
01:05
01:10
01:20
01:25
01:35
01:45
01:55
02:35
00:00
02:46

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Babyboy AV
Babyboy AV
보컬
Victor Adindu
Victor Adindu
보컬
작곡 및 작사
Victor Adere
Victor Adere
작사가 겸 작곡가
Victor Adindu
Victor Adindu
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Kulboy
Kulboy
프로듀서

가사

What’s the level
(Tell me what’s the Mara)
Remember those days when we Dey on zero
(En kini ma fagbo)
Now we we Dey worry worry how e be them
(Oshey)
All of those men wey no wish us well
Na una business,we go Dey give them
I prayed for days like this
At a time like this yea
And that’s something more than gold
That is precious more than silver
And all the days an night
Wey guy man no sleep yea
All the stories yet untold
On this cold and lonely road
Now dem dey kolobi
Till them wan drain all my energy
I sanitize dem I no gum body
This is healthcare
Personal hygiene personal hygiene
Make dem no put body
And no level for the enemies
I f**k dem up
No apologies
I say na REDEYE
dem go play my cassette
In abundance
What’s the level
(Tell me what’s the Mara)
Remember those days when we Dey on zero
(En kini ma fagbo)
Now we we Dey worry worry how e be them
(Oshey)
All of those men wey no wish us well
Na una business,we go Dey give them
Na una business
We go dey give dem yea
And if you see them
Then you go believe dem yea
Jesu Christi ni Jesus
If you like you believe us yea
Na him blood wey dey save us
And if you touch me you touch us
Now dem dey kolobi
Till them wan drain all my energy
I sanitize dem I no gum body
This is healthcare
Personal hygiene personal hygiene
Make dem no put body
And no level for the enemies
I f**k dem up
No apologies
I say na REDEYE
dem go play my cassette
In abundance
What’s the level
(Tell me what’s the Mara)
Remember those days when we Dey on zero
(En kini ma fagbo)
Now we we Dey worry worry how e be them
(Oshey)
All of those men wey no wish us well
Na una business,we go Dey give them
(Oshey)
Written by: Victor Adere, Victor Adindu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...