album cover
BORN4LIGHT
album cover
BORN4LIGHT은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 9월 2일일에 ONLY1FEMILY에서 발매되었습니다.INK OF LUCHAMI - EP
2026년 9월 2일
라벨ONLY1FEMILY
언어English
BPM100
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

OT Ye E
FEMILY
We dey wonder how I take do am
Oluwa lon gbemi ga so
For the street we don take over
Ki ire mi bami D'ale
As soon as the money enter
Help me run my perce
Some Dey say I be hooligan
Tell them we no Dey fear
Ero mi ton jo Ton jo olori omi
As I Dey fire go
Nobody go fit stop me
We outside tonight
My mummy still Dey pray for me
Make I live my life o
Ka jaiye ori wa o
Life on the road I Dey chase my mulla
Droppin gbedu Wey Dey burst medulla
Igba wo gan gan lomade
Mo mope ori mabami shey
Asking for me Like na me be nepa
Light of the world Say them no fit off am
Everyday na holiday
Dem Dey feel am from far way
As my head full I call my dealer
Move anyhow I pull my trigger
Somebody take this pain away
K'oluwe ma we
As my head full I call my dealer
Move anyhow I pull my trigger
Somebody take this pain away
K'oluwe ma we
Light of the world ogo nla
Hustle hard fa'se Pa
Wetin go be go be I no gree
Wetin i wan na in gazz be
My shoe I gazz buckle it up
Fa'se non stop
Go on my knees mo de tun Banuso
Only me and my God cus a problem shared is a gist non stop
Put my name on the map of the greatest
Korin mi gbe won debe
Say My Name FEMILY
Eruku nla nla koselomi
As my head full I call my dealer
Do anyhow I pull my trigger
Make money take this pain away
K'oluwe maa we
Life on the road I Dey chase my mulla
Droppin gbedun Wey Dey burst medulla
Igba wo gan gan lomade
Mo mope ori mabami shey
Asking for me Like na me be nepa
Light of the world Say them no fit off am
Everyday na holiday
Dem Dey feel am from far way
As my head full I call my dealer
Move anyhow I pull my trigger
Somebody take this pain away
K'oluwe ma we
As my head full I call my dealer
Move anyhow I pull my trigger
Somebody take this pain away
K'oluwe ma we
Lyta we been waiting for you
The world is waiting for you
Femily we been waiting for you
The world is waiting for you
Lyta
Aba ni ikan nda
Kole mi okuta
OT YE E
Written by: Oluwanifemi Akomolafe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...