album cover
Water
10,613
Afro-Beat
Water은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 6월 19일일에 RHYTHM X에서 발매되었습니다.CURRENTS - Single
album cover
가장 인기 있는
지난 7일
00:20 - 00:25
Water은(는) 지난 주에 약 20 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:05
00:20
00:25
00:50
01:10
01:20
01:30
01:35
01:50
02:00
00:00
02:07

크레딧

실연 아티스트
Bolatito Bmh Obisanya
Bolatito Bmh Obisanya
실연자
NELLO MXL
NELLO MXL
실연자
작곡 및 작사
Daniel Great Maxwell Osazuwa Wisdom
Daniel Great Maxwell Osazuwa Wisdom
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Bolatito Bmh Obisanya
Bolatito Bmh Obisanya
프로듀서

가사

Story story I been waka jejely
See shorty for the corner
Shorty Dey look at me
Body been Dey burn me ohhh
Body water pass tea ohhh
Your body like water (ewe)
Why e Dey move like that? (Ewele)
Omoge this your back (ewe)
Go give me heart attack
I love you yakata
Come and take all my cash
And if e no do you
You fit to take my life
Body be like what?
(Water!)
Body be like what
(Water!)
Make me shout Ewo
(Water!)
Body wey Dey hot
(Water!)
Body be like what?
(Water!)
Body be like what
(Water!)
Make me shout Ewo
(Water!)
Body wey Dey hot
(Water!)
This your body I like am omoge come tell me wetin you do (hmmmhmm)
Me wey been Dey waka pass omo see as I freeze when I see you (hmm hmm)
This your baka be like art omoge I want to Dey draw you
Closer closer baby
Come over baby
Your body like water (ewe)
Why e Dey move like that? (Ewele)
Omoge this your back (ewe)
Go give me heart attack
I love you yakata
Come and take all my cash
And if e no do you
You fit to take my life
Body be like what?
(Water!)
Body be like what
(Water!)
Make me shout Ewo
(Water!)
Body wey Dey hot
(Water!)
Body be like what?
(Water!)
Body be like what
(Water!)
Make me shout Ewo
(Water!)
Body wey Dey hot
(Water!)
Written by: Daniel Great Maxwell Osazuwa Wisdom
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...