album cover
Tidy
album cover
Tidy은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 7월 3일일에 ANTIWORLD GANGSTARS에서 발매되었습니다.Tidy - Single
2026년 7월 3일
라벨ANTIWORLD GANGSTARS
언어English
BPM109
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

No whining
Me and you we suppose tidy
But you been wan sly me
Right now
Skin diving
Easy ya pressure
we Dey give dem full tension
Where dem dey
We go pay their papa
Pension
You can keep your courtesy
Don’t mention
To reach our socket
You go need full extension
I Dey tanana the Barney
But she too dey migrimor
Me wey don dey kolobi
Since when she dey wear
Pinafore
She like senior man
Na him make I give am Etibor
As I giver her small
Na she Dey beg me say give me more
I no send if she dey kolo
Make she quickly off her polo
Dem say coochie wey dey craze na him dey sweet pass
Dandizzy if you no mind I go give you through pass
Make you sharply tidy
Make e no cast
Me wey be rapper
She say make I give her Rnb
When no be true love
You wey be my L & T
Her papa na pastor
My mama na woman leader
With their prayer and my moral
Omo na serious liver
(No be you )
No be you go drain my energy
Me wey don chop pap mix am with A & b
This My heart e no get anytime for vacancy my eye don blur
I no get time for transparency
Easy ya pressure
we Dey give dem full tension
Where dem dey
We go pay their papa
Pension
You can keep your courtesy
Don’t mention
To reach our socket
You go need full extension
Everyday of the week
She go quench go konji
Sexy mademoiselle
Free The Barney she be Osho free
She say make I carry her go shopping spree
kele come from borokiri
I wan chop her moi moi
No dey gimme agidi
This Awoof go purge your belle
Nothin wey dey come for free
Give dem full pressure
We put am for their whole body
Easy ya pressure
we Dey give dem full tension
Where dem dey
We go pay their papa
Pension
You can keep your courtesy
Don’t mention
To reach our socket
You go need full extension
No whining
Me and you we suppose tidy
But you been wan sly me
Right now
Skin diving
Written by: Daniel Darius, EKIPRETE JOSEPH-OLA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...