album cover
album cover
Prayers은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 7월 4일일에 Faeva Treal / DK-DreamKillerz Records에서 발매되었습니다.Tha Grit Don't Quit #LevelUp
2026년 7월 4일
라벨Faeva Treal / DK-DreamKillerz Records
언어English
BPM84
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Baba God na beg I dey beg
No let all the time my eye to red ooo
Make problem no gather for head
Make I fit to gather the bread
Make Okpo no kill me for bed
Make hunger no hold me for neck ooo
**** praying on his knees
Make I no stress for school fees
Make my babe no mend ooo
I never fit to buy am hair ooooo
I still dey pray for your grace
Make i no look like who dey craze oooo
Lord I still dey pray for the money and the grace and the talent and including wisdom
Make I get paid and gather all the checks so I can scatter all their mission ahhh
Sorry pretty girl I'm not so cold
Na money I need girl no be Toto
The way I think sometimes I wan kolo
Sometimes I dey loss for my head I no dey know
Wetin be my own
Only thing I sabi na to sing on any note
Every other thing Ravmen go carry go
Them say even If I sabi to sing I no go blow
Wetin dem know
Back then I get one nicker and one polo
Always by the corner dey smoke Igbo
Thank God no be Hit I follow go
Omo me I no happy I sorrowful
I know when I get the bread and gather don
Even who no love me then go call me bro
Written by: Devin Schaffer, Elijah Wright
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...