album cover
CeeCee
1
Afro-Pop
CeeCee은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2026년 6월 19일일에 KO LIFESTYLE에서 발매되었습니다.CeeCee - Single
album cover
발매일2026년 6월 19일
라벨KO LIFESTYLE
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM97

크레딧

실연 아티스트
Amaze KOL
Amaze KOL
백그라운드 보컬
작곡 및 작사
Andrew Idaewor
Andrew Idaewor
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
TonyRoss
TonyRoss
프로듀서

가사

Yea yea yea Lifestyle
Some people tell me this, some tell me that, they say I'm this, they say I'm that
Some blood clots, plan evil for my back, standing tall, unbreakable like steel
I dey for my lane, I dey for my yard, I dey with the people wey them sabi para
Pass
Every day is a lifestyle, every day is a lifestyle
Wey my CeeCee oh, make we jolly, make we dance, we no send anybody
Make I fall out, make I fresh, make I rock my designer
Wey my CeeCee oh, wey my sunglass, me no wan see anybody
Wey my CeeCee oh, give me lighter, make I spark up the ganja
Wey my CeeCee oh, yeah, I can never hear that, and now it's time for your lot to clock that
Steady use my lighter cause a man must shine
I can never lose guard, yeah, yeah, make money, make we flenjour, make I ball like Oluwa burna
My Salewa, we live life like, there's no other day
Some people tell me this, some tell me that, they say I'm this, they say I'm that
Some blood clots, plan evil for my back, standing tall, unbreakable like steel
I dey for my lane, I dey for my yard, I dey with the people wey them sabi para
Pass
I dey inside Lagos city, patiently waiting to dirty December
Wey my CeeCee oh, make we jolly, make we dance, we no send anybody
Wey my CeeCee oh
Make I fall out, make I fresh, make I rock my designer
Wey my CeeCee oh, wey my sunglass, (oh no) Me no wan see anybody (wey my)
Wey my CeeCee oh, give me lighter, make I spark up the ganja
Wey my CeeCee oh, make we jolly, make we dance, we no send anybody
Wey my CeeCee oh
Make we jolly, make I fall out
Roosta
Some people tell me this, make we jolly, make we dance, we no send anybody
Wey my CeeCee oh, make we jolly, make I fall out
Lifestyle
Written by: Andrew Idaewor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...