album cover
Different Size
album cover
Different Size은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 4월 7일일에 MikiBilli records에서 발매되었습니다.Free Sinner - EP
Released2023년 4월 7일
라벨MikiBilli records
언어English
BPM100
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Girl if e heavy for my shoulder
Me go drop and I'm not sorry
And if you stress me way to further
I go leave and I'm not sorry
Girl if you stress me ,stress me way to further ahh ahh
Me go leave you leave you find another
Girl na you Dey my mind ahhh
E be you I need eeee
Girl nah you Dey my mind aaahh
E be you I need ee hmmmm
Girl nah you Dey my mind oo
E no mean say I go die for you
Too many reason leave oo but she still Dey plead oo
Clothe get different size
Problem different size ,
To be with you over size
Make my ship no capsize
Girl if e heavy for my shoulder
Me go drop and I'm not sorry
And if you stress me way to further
I go leave and I'm not sorry
My only problem is that I have loved you too much wowo
Me no fit be, be another looser
Girl na you Dey my mind ahhh
E be you I need eeee
Girl nah you Dey my mind aaahh
E be you I need ee hmmmm
Water no get enemy
Wetin I know sef e no fit kill me
Me know say sugar Dey sweet
E come be like say my heart e Dey seize
Girl if you stress me ,stress me way to further ahh ahh
Me go leave you leave you find another
Girl nah you Dey my mind ahh
E be you I need eeee
Girl nah you Dey my mind ahhhh
E be you I need uuuuuh
Dadadada dadadada
It's stg
Written by: Chukwu Michael Justice
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...